OBODO NAIJA

Sam Amadi Knock APC Over Alleged Fake Catholic Statement

todayAugust 5, 2026 4

Background
share close

By: Esther Daniel

Former NERC Chairman, Sam Amadi, on Wednesday call on APC through im X page make di party stop alleged forgery, say dem fit defend dia position without using fake documents.

Amadi react after Catholic Youth Organisation of Nigeria (CYON) deny one statement wey circulate online, claim say e come from one group called Catholic Youth Association of Nigeria (CYAN).

CYON describe di document as false, fraudulent and unauthorised, insist say CYAN no exist and di statement no represent di organisation.

Di Catholic body also warn Nigerians to ignore di fake publication and say e fit take legal action against anybody wey involve for di alleged impersonation.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds