OBODO NAIJA

Senate Pass Bill Say Na Jail For Any Person Wey Try kpai Imself

todayOctober 14, 2026 7

Background
share close

Senate don pass bill for second reading wey happun yesterday, dey hold gorund say suicide attemptĀ  na crime against naija law.

Na Senator Asuquo Ekpenyong, wey dey represent Cross River South, naim bringĀ  bill to replace jail punishment, with medical care and rehabilitation.

Ekpenyong tok say di current law dey make people fear to seek help.

Na so Senate presido, Godswill akpabio begin burst laugh, say oga na crime,dat if any bodi try am say im wan kpai him/her self na prison direct.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds