INEC

19 Results / Page 2 of 3

Background

National

INEC Clear Air, Deny Report Wey Say Amupitan Dey Support APC

Independent National Electoral Commission don deny report say, dem nor copy post any press statement from a Special Assistant to President Bola Tinubu on New Media, Dada Olusegun, describing di report fake and misleading. According to statement wey INEC secretary, Adedayo Oketola sign, di mata dat INEC Chairmo, Joash Amupitan, repost All progressive congress post for X na fake rumour. Say di allegation post wey go viral for X say […]

todayApril 13, 2026 13

OBODO NAIJA

INEC Reject ADC Call Make Chairman Amupitan Resign

In response, INEC say dem nor go accept any jaguda doings to force Chairmo, Prof. Joash Amupitan, to resign. INEC Chief Press Secretary, Adedayo Oketola,  put for statement on Thursday, say demand for Amupitan resignation na attack on di Commission wey dey independent. Di statement follow ADC call wey dey accuse INEC of favouring some political party and asking Amupitan to comot office. INEC explain say di claim of bias […]

todayApril 3, 2026 15

OBODO NAIJA

ADC Put Call For INEC Chairmo Sack

African Democratic Congress (ADC) chairmo, David Mark, don call make dem sack INEC chairmo, Prof Joash Amupitan say, im nor know im work. E run dis one for one join body press conference wey dem run for Abuja yesterday, say INEC dey bias. According to David Mark, moral dey very, very, low, say Nigerians nor get confidence for Amupitan and all di national election, commissioners.

todayApril 3, 2026 16

National

INEC Approve 2 New Political Parties

By: Esther Ayoola Ahead of di 2027 general election, INEC don approve two new political parties, making it 21 registered parties now. Di new parties na Democratic Leadership Alliance (DLA) and Nigeria Democratic Congress (NDC). INEC Chairman, Prof. Joash Amupitan, announce dis one for dia first regular meeting with political parties for 2026, wey dem hold for Abuja. All dis approval follow correct assessment wey dey line with di 1999 […]

todayFebruary 6, 2026 20

National

Bode George Beg INEC Make 2027 Election Fair

By: Esther Ayoola Pipos Democratic Party senoirman, Chief Bode George ahead of 2027 general election for TV sitdon tuk without shame beg INEC oh, say make dem ensure 2027 election free and fair, dat e nor make brain to spend plenty money for election material, den glitch go con sti dey, say e nor make brain. Oga Bode shine im eye well, sharp im mouth with razor, tell INEC Chairmo, […]

todayDecember 30, 2025 17

National

CVR: Osun, Lagos, Borno Dey Front As INEC Register 4.45 Million For One Month

INEC don open mouth talk say over 4.45 million Nigerians don already pre-register online for the ongoing Continuous Voter Registration (CVR) wey dem start nationwide. Na for one document wey dem drop yesterday dem take yarn this tori. Dem talk say na Osun, Lagos, and Borno states dey lead for the whole registration exercise. The registration wey start on top August 18, 2025, don enter im fifth week now. INEC […]

todaySeptember 16, 2025 37

National

2027: Osun, Lagos, Ogun Lead as INEC Register Over 3.5 Million PVC [Full List]

More than 3.5 million Nigerians don pre-register online for their Independent National Electoral Commission (INEC) Permanent Voters Cards (PVC) as dem dey prepare for 2027 general elections. INEC announce this news on Monday, just two weeks after the registration exercise begin. According to the data wey dem release, Osun state dey lead with 518,635 registrations, followed by Lagos State wey get 440,647 and Ogun State wey get 348,217 registrations so […]

todaySeptember 9, 2025 26

Politics

Online Pre-Registration No Be Big Deal – INEC Reply ADC

The Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say no irregularity dey for their online pre-registration data for the ongoing Continuous Voter Registration (CVR) wey dey happen across the country. Dem say the numbers no get anything “extraordinary” inside. The Chief Press Secretary to INEC Chairman, Mr Rotimi Oyekanmi, talk dis one for statement for Abuja. The response follow wetin the African Democratic Congress (ADC) talk as dem raise alarm […]

todayAugust 29, 2025 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds