Lagos Flood

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gornment Vow To Drag X User Go Court Over Fake Flood Video Wey He Post

By: Esther Daniel Lagos State Gornment don threaten to carry one X user wey people dey call Enugu Loudspeaker go court on Tuesday, after di person post fake video of flood con claim say na Lagos e happen. Oga Tokunbo Wahab, disclose dis one for X, as he talk say di user break di law when e share misleading video wey no even originate from Lagos at all. Wahab warn […]

todayJuly 14, 2026 14

Lagos

Lagos Under Flood Attack As Rainfall Ground Businesses, Movement

By: Yusuf Abuh Heavy rain wey fall for Lagos on Monday scatter business activities as flood cover many areas, make vehicles sink and leave plenty motorists and commuters stranded. According to report, Places like Ikoyi, Lekki, Victoria Island and Oworonshoki suffer serious flooding as water take over major roads and cause heavy traffic. Videos from residents show long line of vehicles wey water swallow for hours, while some pipo waka […]

todayJuly 14, 2026 17

Lagos

How Lagos Flood Carry Six-Year-Old Girl

Edited By Ebi Oboko One Lagos resident , Ademola Oloyede,  cry wetin nor gud explain how flood take  carry im six-year-old daughter, Asabi, during heavy rainfall for Okeleye, Charity area of Lagos State. According to am, di rain start on June 28 and later turn to serious flood wey break church fence before water rush enter dia compound. Oloyede say im dey work when dem call am, but by di […]

todayJuly 12, 2026 11

Lagos

Lekki Rain Cause Flood, Traffic Jam For Lagos

By: Esther Ayoola For Lekki, Lagos, Say one ogbonge heavy rain on Tuesday don go cause beta flood for roads like Chisco Elegushi, Elf area, and Jakande First Gate, say, like dis swim wetin nor good for di area. According to report, Commissioner of Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, say di flooding na short-term and normal condition go return as water dey reduce, say cause for alarm. Wahab say, […]

todayFebruary 10, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds