Lagos state

71 Results / Page 5 of 8

Background

Lagos

How FG Wan Rub Mind With Private Business To Boost Education

Naija Education Minister, Dr Tunji Alausa, like dis na, dey look for serious business pipo to hellep fix education through di Nigeria Education Sector Renewal Initiative (NESRI). Oga Education minister yan dis one for roundtable breakfast tuk tuk wey im do with stakeholders and top business pipo for Lagos. Alausa say, di new move go bring beta management to wi schools, and e go hellep Naija schools compete with resof […]

todayMarch 25, 2026 30

Lagos

IGP Arrange New Police Commissioner For Lagos

Ogbonge report from police headquarters Abuja, say Lagos state don get new Commissioner of Police after dem promote some senior officers. According to oga inspector general of police Olatunji Disu, CP Fatai Tijani go now be Lagos police commissioner, taking over from CP Olohundare Moshood Jimoh wey don become Assistant Inspector-General of Police. Say AIG Jimoh na im go dey  lead Zone 2 Command wey cover Lagos and Ogun states. […]

todayMarch 25, 2026 30

Lagos

LASEMA Konfamate Say One Person Kpai For Tanker Askident

Lagos State Emergency Management Agency don konfamate say one person don die for gas tanker and tipper truck explosion wey happen for Lekki-Epe Expressway on Saturday. Dis update come after Margaret Adeseye wey be Controller General of Lagos State Fire and Rescue Service tok say property worth thousands of naira don spoil, while two people burn beyond recognition for di askident. For statement, Permanent Secretary of LASEMA, Olufemi Oke-Osanyintolu, say […]

todayMarch 21, 2026 22

Lagos

Lagos Gorment Lock Ladipo Spare Parts Market

By: Esther Ayoola Di Lagos State Gornment don seal Ladipo Spare Parts Market for Mushin on Sunday. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, ni dey yanyanpu dis mata give tori pipo, say dem take action based on say, traders dey throway thick dirty wey dey smell for road anyhow. E also complain say, illegal street trading dey hapun for inside and around di market. Wahab tuk say, gornment […]

todayFebruary 9, 2026 28 1

Lagos

LAWMA Arrest Man Throwing Dirty Wey Smell Reach Gorment House LAWMA

By: Esther Ayoola Lagos Waste Management Authority (LAWMA) don arrest one man for Lagos Island early Tuesday mor mor, say im thruway dirty wey smell reach gorment house. Say dis operation na part of dia effort to stop pipo wey dey throw dia dirty anyhow for di area. According to a statement for di lagos state gorment official website, di man, wey dem identify as Muritala Suleiman, 42 years old […]

todayFebruary 4, 2026 25

Lagos

Lagos, TEC Giant Open Sanwo-Olu Mini Stadium For Sura

By: Esther Ayoola Lagos State Government join bodi with TEC giant don di ogbonge launch Sanwo-Olu Mini Stadium, eight-a-side astroturf pitch for Sura under bridge, Lagos Island. Governor Babajide Sanwo-Olu say di project na part of him plan to encourage youth and promote sports development. DG of Lagos State Sports Commission, Lekan Fatodu, thank TEC experts for dia  support and youth empowerment.

todayDecember 31, 2025 27

Lagos

Lagos Dey Bag 16% Share Of Nigeria Informal Economy

Lagos State dey lead for Nigeria informal business waka as e carry 16% of all di informal businesses wey dey for di country, di same number wey North-East and South-East combine get. Dem talk say Lagos pass Ogun, FCT and Delta wey each get only 6%, while Taraba, Yobe, Kebbi and Zamfara manage just 1% each. Most of di businesses na for retail and services level, buying and selling things […]

todayOctober 21, 2025 61

Lagos

Lagos Dey Save N14.8bn Every Year From Corps Members Service – NYSC DG Talk

National Youth Service Corps (NYSC) don help Lagos State Government save about N14.8 billion every year because of how dem dey deploy corps members to different sectors for state. NYSC Director-General, Brigadier General Olakunle Nafiu, yan dis one on Thursday when e visit Governor Babajide Sanwo-Olu for Lagos House, Marina. Nafiu talk say corps members dey contribute well well to Lagos socio-economic growth, especially for education, healthcare, plus other public […]

todayOctober 3, 2025 40

Lagos

Council Don Dey Dash 80,000 Exercise Books To Pikin Dem For Lagos Schools

Mr Monsuru Akinloye, Chairman of Eredo Local Council Development Area (LCDA), Lagos State, on Wednesday begin to distribute 80,000 exercise books to 19 public primary schools wey dey inside di council. Di distribution exercise start for RCM Primary School, Odomola for Eredo. Akinloye talk say dis initiative na to help improve how pupils fit read and write, and also to reduce di financial wahala wey parents dey face. E mention […]

todaySeptember 24, 2025 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds