President Tinubu

23 Results / Page 2 of 3

Background

National

Naija, Madagascar Link Up As Tinubu Receive New Leader

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don welcome Madagascar Presido, Colonel Michael Randrianirina, for Aso Villa, Abuja, on Monday. Di Madagascar leader visit Naija as part of efforts to strengthen relations between both countries. Randrianirina become presido for October 2025 afta dem removeĀ  president Andry Rajoelina from office. Before e enter power, na im lead one army unit wey join anti-gornment protesters and later announce military control of […]

todayJune 9, 2026 12 1

National

President Tinubu Again Promise To Fight Insecurity And Reduce Hard Life For Nigerians

By: Esther Ayoola Di Federal Government don assure Nigerians again say dem dey work hard to fight insecurity and bad economy, and di country no go ever bow down for terrorists or criminals. Secretary to di Gornment of di Federation, Senator George Akume, na him clear dis one on Sunday when he represent President Bola Tinubu for one national church service for Abuja to mark di 2026 Democracy Day. Akume […]

todayJune 8, 2026 12

National

President Tinubu, National Assembly Set Correct Activities To Celebrate June 12

By: Esther Ayoola Wi oga President Bola Tinubu don ready to scatta mouth with the National Assembly join-together address di country for 2026 Democracy Day. Di Inter-Ministerial Committee wey dem start on Tuesday tuk say other correct activities like Juma’at prayers, church service, and public lecture go also shele before di main day reach. Inside di program, special youth and women events go hold on June 10, then di Presido […]

todayJune 3, 2026 15

National

Edun Explain How Tinubu Economic Reforms Dey Hold Ground

Say like dis wi oga Presido Ā Bola Tinubu economic reforms dey show workings. According to Finance Minister Wale Edun, di reforms strong wetin nor good, steady and fit carry Nigeria enter real growth instead of just survival. Edun tuk dis one for press briefing during World Bank and IMF Spring Meetings for Washington DC. Im say since mid-2023, di reforms really help stabilise di naija economy and make am strong […]

todayApril 18, 2026 21

National

President Tinubu Sign ₦68.32trn 2026 Budget con Still Extend 2025 Budget Time

President Bola TinubuĀ  don sign the 2026 Appropriation Bill into law, wey approve ₦68.32 trillion spending for Nigeria 2026 fiscal year. Di presidency announce dis ogbonge update on Friday for official statement wey Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga sign, say dem also extend 2025 budget implementation from March 31 go June 30, 2026. Di budget include ₦4.799 trillion for statutory transfers, ₦15.8 trillion for debt service, ₦15.4 […]

todayApril 17, 2026 29

National

Presido Tinubu Salute Senior Man Aliko Dangote As Im Clock Plus One

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu don send congratulation to Nigerian billionaire Aliko Dangote as im add plus one to im age, hailing di seniorman role for Naija and Africa economic growth. For statement wey Special Adviser Bayo Onanuga release on Friday, Tinubu tuk say Dangote entrepreneurial vision, resilience and innovation don change key industries for di country. Tinubu highlight how Dangote big projects like refinery, petrochemical plants […]

todayApril 10, 2026 26

National

President Tinubu Mourn Soldiers As Terrorists Attack Borno Camp

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don show deep sadness as soldiers from 29 Task Force Brigade under Operation HADIN KAI lose dia lives for terrorist attack wey hapun for Benisheikh, Borno State. Baba Seyi put dis one for im news tuk yesterday, sending condolences to di military pipo and families of di soldiers. U sabi say, Defence Headquarters konfam say dis attack hapun early Thursday morning and […]

todayApril 10, 2026 22

Lagos

President Tinubu Commission Big Tolu Schools Complex For Ajegunle, Lagos

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu don inaugurate di remodelled Tolu Schools Complex for Ajegunle, Lagos State. Say, di complex wey dey Ajegunle get 31 secondary schools, 5 primary schools, plus vocational centres, science labs, ICT and robotics hubs. Represented by Senate Presido Godswill Akpabio, oga presido tuk how dis school take be good achievement, say na one of di biggest school collection for Sub-Saharan Africa.

todayApril 10, 2026 19

OBODO NAIJA

Tinubu Set Plan Wey Go Reduce Fuel Wahala For Nigerians

Oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don yarn say fuel price don dey too high for Nigerians, and don start plans to reduce di sufferness wey citizens dey face. Dis one dey inside statement wey Hamisu Muhammad Gumel, Chief Press Secretary to Jigawa governor, release give media tori pipo. Di Governor talk dis one during Eid-el-Fitr celebration for Dutse, after e receive Emir of Dutse and other traditional oga dem for […]

todayMarch 22, 2026 29

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds