By: Mariam Ajayi
Oil price and bond yield jump up again on Monday after Donald Trump reject Iran offer for seven-day ceasefire.
Tehran bin bring plan for UN General Assembly say make dem stop fight and open Strait of Hormuz waterway so that global oil supply go dey go wiririwere
And like dis oil business owners, petrol buyers dey cry wetin nor gud.
Di only tin wey come out from di Trump mouth after di meetig, say ehn dem sti go meet Iran tuk peace.