By: Kofoworola Olayinka
US Presido Donald Trump don tuk say di war between US and Iran fit end soon. E tuk dis one for a campaign rally for San Antonio, Texas on Wednesday.
Trump say Steve Witkoff, wey be US tok tok pesin wen dey follow iran pipo dem tok, dey work on how dem fit stop di war. E say Witkoff dey do well for di tuk
Trump also say Iran no go ever get nuclear weapon. E praise Witkoff and call am great negotiator.
Trump say Iran dey ready to give anything wey go make di fighting stop. E also tok say di war gas end very soon.