By: Esther Ayoola
US President Donald Trump don give clear warning to Hamas say wahala go dey, if Hamas no drop weapon, and sti send SMS Iran say make dem drop dia arrangements of building nuclear programme again.
Trump tuk dis one afta meeting Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu for tuks about Gaza ceasefire, Iran matter, and Hezbollah issue for Lebanon.
He say Israel don try for di ceasefire, but still warn Hamas make dem follow di peace agreement wey dem enter.