Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State govo, Babajide Sanwo-Olu hail Bola Ahmed Tinubu as e celebrate im 74th birthday, call am korect leader wey get vision and love for kontri man and woman
Sanwo-Olu praise Tinubu, call am patriotic and caring leader wey don help bring growth and development to Nigeria.
For statement wey im media aide Gboyega Akosile release, di governor say Tinubu leadership don help renew people trust for government.
Im still describe am as strong and experienced politician wey don dedicate most of im life to serve Lagos State and di whole Nigeria.
Written by: Ridwan Agbomeji
Lagos Nigeria SANWO OLU TINUBU
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026