Sport Yarns

Super Eagles Coach Eric Chelle Beg Nigerians Again As Eagles Miss World Cup

todayJune 2, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Super Eagles coachie Eric Chelle done apologize again to Nigerians as di team amaka everybody norĀ  qualify for di 2026 FIFA World Cup.

The Franco-Malian coach, Wey start to dey manage the team since January 2025, say e still wan remain for the job after im current contract finish.

As e remain like six months for im contract, nobody really know wetin go hapun next because im agent and the Nigeria Football Federation (NFF) never fit agree on the new contract terms.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds