By : Jolayemi Olajide
Dem really tuk say, one man food na another man poison, say former man united coachie, Ruben Amorim don dey close to become AC Milan new coach
Dis na according to report from Italy, Milan go later this week to sign two-year contract.
The 41-year-old Portuguese manager go replace Massimiliano Allegri, wey dem sack after poor results wey make Milan miss Champions League qualification.