Politics

Court order police to arrest Omoyele Sowore

todayJune 16, 2026 5

Background
share close

By  : Jolayemi Olajide

Federal High Court for Abuja don order say dem must arrest AAC presidential candidate, Omoyele Sowore, sake of say im nor show face for im trial.

Dem suppose start the case wia DSS charge Sowore for cybercrime, dem say e call Presido, Bola Tinubu, “criminal” for social media.

Sowore bin don tell court say na im go defend imself since im lawyers don comot body for di mata.
But as proceedings start on Tuesday, e no show up. di man only send letter tell court say e travel go Lagos to look for another lawyer.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds