By: Yusuf Abuh
Iran don bring out chest say, dem don reach peace agreement with Oman to open di Strait of Hormuz, since U.S don decide to respect demselves to end di war for inside middle east.
U sabi say, US Presido Donald Trump say America and Israel agree say dem nor go fire tins enter Tehran, since dem don agree to tuk peace
Since February 28, US, Israel and Iran don dey exchange attacks, but with di latest peace tuk now, hope dey, say peace go return back to di middle east.