obodo oyinbo

Trump Deny US Weapon Shortage, Threaten Leakers with Jail

todayAugust 6, 2026 5

Background
share close

By: Esther Daniel

US Presido Donald Trump on Thursday deny reports say America weapon stock don finish after military operations linked to Iran, insist say di kountry still get plenty munitions and factories dey produce more.

Trump, for im Truth Social post, say fresh weapons dey continue arrive as needed and defence companies dey expand production across di United States.

Di US Presido accuse people wey leak di reports of spreading false and treasonous information about America military strength.

Trump warn say authorities dey hunt di leakers and dem go face long jail terms if dem catch dem.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds