Trump say e never do Iran finish, like dis hin dey prepare US military to wunjure dem yangaynaga for ground since Iran nor wan put body for dia peace tok.
Say iran get mind go worry di Strait of Hormuz.
Say only seven oil tankers naim dem damage, di highest since dis war start between US and Iran.