FG Ginger Super Eagles Ahead Big AFCON Semi-Final Clash With Morocco
By: Esther Ayoola Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, ni go ginger wi Super Eagles, say make dem stay focused and confident as dem prepare to face Morocco for AFCON semi-final by 9pm. For statement wey e post for im X handle on Wednesday, di minister encourage di team and assure dem say Nigerians for home and abroad dey fully behind dem. Idris tuk say di whole country dey stand solidly with Super Eagles as dem ready for […]