News-auth

697 Results / Page 68 of 78

Background

south west

Governor Adeleke explain say im sti love PDP

By: Alice Iduh Osun State Governor, Ademola Adeleke,  don reacts to tuk say im  abandon Pipos democratic party  after im use dem climb, now don run go  Accord Party. Ontop yanings for tv sit down tuk, the govo say im nor abandon any parti, say in fact,  im still love PDP, but wahala inside the party push am to find better platform for him 2026 re-election. Adeleke say he try […]

todayDecember 11, 2025 24

National

President Tinubu Set Up Committee To Pay Contractors Gbese

By: Alice Iduh Wi oga presido bola tinubu don   konfam one  ministerial committee  wey go help  settle di over n4 trillion debt wey gornment dey owe more than  2,000 contractors for di obodo nigeria. Presido  adviser on media and publicity, bayo onanuga,  ni share di  update after federal executive council meeting for abuja. According to onanuga, contractors don dey shout, our moni eh, oh our money and dey protest wi […]

todayDecember 11, 2025 8

Lagos

Lagos Soldiers Get Better Salutation Say Dem Stop Benin Republic Coup

By: Alice Iduh Your reward na heaven e dey nor be for 9ja army say, Chief of Army Staff, Lieutenant General Shaibu Waidi don enter area for lagos dey hail, hail 81 Division soldiers dem take quickly stop coup wey wan bin shelle  for Republic of Benin. Waidi give di commendation during him first visit to di division headquarters for Victoria Island. E  talk say di soldiers’ fast action help […]

todayDecember 11, 2025 7

obodo oyinbo

Australia Cut Rope For Under-16s Say Make Dem Comot Social Media

By: Esther Ayoola Chai nor be small tin, say Australia  gorment don carry beta fight wey get odour  enter social media, say dem nor wan see any of dia 16 year old pikins for social media , facebook, instagram, youtube, and X on wednesday. According to the Australian gornment say dem wan take back the power from di tech sharks and dem dat, dem dey spoil dia childrensis for dem. […]

todayDecember 10, 2025 14

National

President Tinubu Repeat Im Order Say Make Police Officers Return To Normal Policing

By: Esther Ayoola Wi oga presido, Bola Tinubu don repeat talk again, say make police officers nor guard VIPs again and make dem return back to normal police work. E talk dis one just before e begin federal executive council meeting for state house, Abuja on Wednesday. From aproko wey reach konfam news table say, Tinubu don direct minister of interior make e work with IGP and NSCDC make dem […]

todayDecember 10, 2025 23 1

National

PDP National Chairmo Turaki Confamate 29 Chairmen Across States

By: Esther Ayoola The Pipos Democratic Parti  national chairmo, Tanimu Turaki (SAN)  don wia long nika, with long wire clear di air say, nothing like faction, nor divide for inside di parti,  say PDP still be  one house,  and dat 29 state chairmen tanda  gallant dey await  confirmation to work. Turaki dish di tori live for Abuja Wednesday during PDP state chairmen meeting, where 29 land physically for screening. he […]

todayDecember 10, 2025 12

Lagos

Lagos Police Kramp Two Traffic Robbers

By: Esther Ayoola Unto securioty doings, like dis, lagos police comand  don kramp two suspected traffic robbers for same place wia one woman blow alarm say gang dey wori pipo for ojota-ketu road, just one day ago. Di women, bin package message send directly to di Lagos Police Public Relations Officer, via X, SP Abimbola Adebisi, She yarn say four boys rush her car for ojota bridge for broad daylight, […]

todayDecember 10, 2025 16

obodo oyinbo

US FDA Launch Big Probe Into Reported Covid Vaccine Deaths

By: Esther Ayoola Di US Food and Drug Administration don open one mata dey touchlight deaths of US citizens, wey some people claim fit relate to Covid-19 vaccines. According to report, Since Presido Donald Trump appoint Health Secretary Robert F. Kennedy,  US gorment  big overhaul of vaccine policy, and dis move don raise worry among medical experts. Kennedy tuk tuk persin  Andrew Nixon tell tori pipo  say, FDA dey run […]

todayDecember 10, 2025 17 7

Lagos

Lagos Gorment Tell Civil Servants To Follow Computer Law

By: Esther Ayoola Unto computer movement, di lagos state don remix di 2025 public service rules, say dem no wan civil service wey dey drag leg again for this modern world. Head of service, Bode Agoro, nai tanda gigigba  yesterday dey tell state  workers say di old 2015 law book don old to run mata for modern time, and dat e no fit handle today digital speed and global standards […]

todayDecember 10, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app