VP Shettima Welcome Dauda Lawal Join All Progressives Congress
Vice Presido, Kashim Shettima on Wednesday for Abuja don go receive Zamfara State Governor Dauda Lawal and im supporters into All Progressives Congress (APC) on behalf of oga Presido, Bola Tinubu. Oga vice Presido yarn every every for di ceremony, say Tinubu dey work seriously through security agencies to end di insecurity for di obodo naija. Shettima explain say Lawal joining APC, e go hellep beta collabo and support efforts […]