Blog horizontal

Background

Entertainment

Flavour N’abania Drop Rakings Say Nobody Fit Cage Me

By : Jolayemi Olajide   Highlife superstar Flavour N’abania don blow broadside say he be explorer wey belong to di wild world and nobody fit cage am. Flavour tuk dis tuk inside video broadcast, say some men na house men, but im own na for street. Di singer get three daughters with two heavy beauty queens, Sandra Okagbue and Anna Banner, plus one blind boy wey he adopt from Liberia. […]

todayJune 5, 2026 28

Sport Yarns

Calvin Bassey Explain How Dem To Loose Guard Nack Poland

By : Jolayemi Olajide Super Eagles bouncer defender, Calvin Bassey don yanyanpu say Poland get luck for dia international friendly match wey dem nack for Warsaw on Wednesday. Bassey clean mouth, sit down tuk say na small small mistake na make Poland cancel di beta lead wey Terem Moffi and Paul Onuachu bin give Nigeria. According to di senior man defender, dat one mean say dem gat work on dia […]

todayJune 5, 2026 12

OBODO NAIJA

Police Ggab Seven Bad Boys for Ogun State After Dem Raid Area

By : Jolayemi Olajide Ogun State Police Command don scata some jaguda boys after dem corner dem inside heavy raid across Sango-Ota, Owode-Egba, and Agbado areas. Police tuk tuk, DSP Oluseyi Babaseyi, naim use im yamchop mout onFriday tuk di mata, unto how di boys run enter di armed robbers. Inside di movement, police boys trace three of di suspects go Alasia community after di boys attack one house and […]

todayJune 5, 2026 26

Lagos

Hamzat Select Senior Politician Obanikoro to Run im 2027 Campaign

By : Jolayemi Olajide Lagos State APC gofnorship candidate, Obafemi Hamzat, don point fingers hand give Nigeria former High Commissioner to Ghana, Senator Musiliu Obanikoro, say nothing wey im go tell am, dat n aim go lead im 2027 campaign. Hamzat drop di tuk on Wednesday for one meeting wey di campaign council hold to log dia plans. According to Amebo pipo, President Bola Tinubu don already sign di paper […]

todayJune 5, 2026 26

obodo oyinbo

US Senate Dash Trump $70 Billion Make E Tighten Grip For Immigration Mata

By: Esther Ayoola United States Senate on Friday approve $70 billion funding to support President Donald Trump hardline immigration enforcement plan, giving am major victory on one of im key campaign promises. Di approval come afta lawmakers spend long hours voting on different amendments, as disagreement show among Republicans over some other controversial policies wey Trump dey push. Di money go fund Immigration and Customs Enforcement (ICE) and Border Patrol […]

todayJune 5, 2026 23

National

Navy Chief Rake Full Newspaper Say Naija Waterways Dey Work

By: Esther Ayoola Chief of Naval Staff, Vice Admiral Idi Abbas, don rake full newspaper say Nigerian Navy dey do strong thing against crude oil thief, thief. Abbas tuk dis one on Friday during one media sit don tuktuk, where e explain say security for waterways don improve well compared to before. According to am, crude oil thiefing and small-small cases of sea robbery still dey happen, but e nor […]

todayJune 5, 2026 22

Sports

Rivers United Players Get Askident As Dem Dey Travel For President’s Cup Match

By: Esther Ayoola Wahala hapun on Thursday say NPFL side, Rivers United, get road aakident as dem dey travel go Awka for Anambra State for dia President’s Cup match against Nasarawa United. The club konfam inside one statement say the accident hapun for Obiri-Ikwerre Airport Road outskirt of Port Harcourt, just after di team leave dia camp. Naso some players and officials get small-small wounds for body, but thank God […]

todayJune 5, 2026 32

National

Army Distroy Terrorists For North-East, Rescue 20-Year-Old Mama And Her Baby

By: Esther Ayoola Di Joint Task Force troops for North-East do small jacki chan gbab some terrorists and rescue some pipo under di operation wey dem call 'Operation Desert Sanity V'. Media Information Officer for Operation Hadin Kai, Lieutenant Colonel Sani Uba, naim clear face on Thursday dey explain how dem carry high spirit enter di terrorists. Among di pipo wey get freedom na one 20-year-old woman, Maryam Muhammad, and […]

todayJune 5, 2026 19

National

Falana Give FG 14 Days To Collect $120.5B Wey NNPCL And Oil Companies Owe Naija

By: Esther Ayoola Human rights lawyer, Femi Falana (SAN), don give di Attorney General of di Federation, Lateef Fagbemi (SAN), 14 days to go drag $120.5 billion and N66.4 billion wey NNPCL, international oil companies, and others allegedly owe di Naija. Inside letter wey im write on June 2, 2026 for di group ASCAB, Falana say dis money na normal royaltu, crude oil theft, profit, taxes, and money wey dem […]

todayJune 5, 2026 19

south west

FG Vow To Rescue Kidnapped Oyo, Borno Pupils, Say Terrorism No Go Win

By: Esther Ayoola Di Federal Gornment don assure Nigerians say dem dey do everything possible to rescue di 82 pupils and teachers wey kidnappers carry for Oyo and Borno States. Di Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, tuk dis one on Thursday for Radio House, Abuja, during one special national security tuk tuk wey dem do for Abuja According to Idris, baba seyi don direct security agencies to […]

todayJune 5, 2026 24 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds