Lagos Gornment Order Task Force Make Dem Bring Article Shopping Complex
Lagos State Gornment don order make dem demolish Article Shopping Complex for Satellite Town, (nor be only dia) and give traders and building owners for Agric and Coker markets inside Ajeromi-Ifelodun 14 days to carry out structural integrity tests. Officials from Lagos State Building Control Agency (LASBCA) naim go inspect di markets on Thursday and dem see plenty building wey don weak like old papa teath. Senior man wey dey […]