Blog masonry

Background

National

Bandits: Govt No Rescue Schoolgirls, Na Negotiation Dem Do

A new video don surface show say Nigerian government and di bandits wey kidnap di Kebbi schoolgirls negotiate and reach agreement before dem release di girls. Dis video contradict government claim say no ransom enter as dem free di students of Government Girls Secondary School, Maga, Kebbi State, on Tuesday. For di clip wey @AM_Saleeem share for X, one armed bandit dey question di girls about military jets wey fly above di forest during dia captivity, as di girls talk […]

todayNovember 26, 2025 2

National

How To Collect Your Pension Before You Retire

Under di National Pension Commission (PenCom) rules for Contributory Pension Scheme, Nigerian workers fit access part of dia retirement savings while dem still dey work, but e get conditions. Both employer and employee dey contribute monthly to Retirement Savings Account (RSA), and normally di savings dey for pension income at retirement. But if worker lose him job and no get another one for at least four months, e fit withdraw up to 25% of him RSA balance, provided e show […]

todayNovember 26, 2025

National

Abducted Kebbi Schoolgirls Release No Be Victory – Atiku

Former Vice President Atiku Abubakar don criticise di Federal Government over di release of abducted schoolgirls for Kebbi State, yan say di girls freedom no suppose be achievement but show how Nigeria security don worsen. Atiku talk say di return of di schoolgirls no be “trophy moment” but na reminder say terrorists dey operate freely, dey negotiate openly, and dey dictate terms while government dey issue press statements to save face. Di statement na response to Presidential Special Adviser on […]

todayNovember 26, 2025 1

National

Papa Of Three Kidnapped Niger Children Don Die — CAN

Di Chairman of Christian Association of Nigeria (CAN) for Northern Region and FCT, Rev. John Hayab, yan say one papa don die of heart attack after dem kidnap him three children for St Mary’s Catholic School, Niger State. Hayab talk say di trauma wey families dey face for Kebbi, Kwara, and Niger over di past week dey very serious. Di man, wey dem call Mr Anthony, shock gangan over di loss of him children. Hayab yan say, “One of di […]

todayNovember 26, 2025 1

National

Eight People Don Die For Oyo Road Crash

Eight people don confirm say dem don die, while four oda people dey receive treatment for Oyo State General Hospital after one crash wey happen Tuesday for front of Emmanuel Alayande University of Education for Oyo-Ogbomosho Expressway, Oyo State. Di accident involve nineteen people, and eight of dem don die while four dey hospital dey treat dem. Di Sector Commander of di Federal Road Safety Corps for Oyo State, Mary Alo, confirm di crash to our correspondent on Wednesday. She […]

todayNovember 26, 2025 1

National

Police Yarn Say Viral Video Of Herdsmen Invasion For Rivers No True

Di Rivers State Police Command don yarn say di claims wey dey talk about herdsmen wey invade di state and attack some communities na lie. Di statement follow after viral social media video wey dey show supposed herders attack for one undisclosed area, wey some Ijaw youths supposedly chase dem commot. Di police spokesperson, Grace Iringe-Koko, yarn this for Port Harcourt on Wednesday, say di video na handiwork of mischief-makers wey wan create panic and disturb peace for di state, […]

todayNovember 26, 2025 1

Sports

CAF Don Increase AFCON Squad Ahead Eagles Preliminary List

Di Confederation of African Football (CAF) don approve new squad rule wey go affect how national teams like Nigeria go take prepare for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON). According to di new rule, teams fit now register up to 27 players for big tournaments, but CAF go only pay for 23 players, covering travel, accommodation and competition wahala, while di extra four go dey paid by dia own federations. CAF talk say di change go help coaches manage […]

todayNovember 26, 2025 6

Entertainment

Why I No Fit Reconcile With My Ex-Wife — Don Jazzy

Nigerian producer and music executive Michael Collins Ajereh, wey dem sabi as Don Jazzy, don reveal why e no fit reconcile im marriage with im estranged wife, Michelle Jackson. Don Jazzy first announce dia marriage for April 2021, but e talk say dia wahala na because of im ambitious nature, and dem divorce two years after dem marry. During recent interactive session with fans for X, one fan tell di 42-year-old make e reconcile with im ex-wife since e still […]

todayNovember 26, 2025 6

International

China Pledge Support For Nigeria Port Modernisation

Di government of di People’s Republic of China don pledge technical and diplomatic support to Nigeria as di country dey push to modernise and automate dem seaport operations. Di commitment come from China Vice Minister of Transport, Mr Li Yang, during im bilateral meeting with Nigeria Minister of Marine and Blue Economy, Adegboyega Oyetola, for London. Mr Li hail President Bola Tinubu for creating di Marine and Blue Economy Ministry as separate ministry, call am big step for Nigeria maritime […]

todayNovember 26, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app