Blog masonry

Background

Lagos

Sanwo-Olu Launch $25m Fund To Carry 50,000 Out-Of-School Pikins Back To School

Lagos StateĀ  Govo, Babajide Sanwo-Olu don release $25 million, Lagos Education Access Fund to hellep enroll about 50,000 pikins wey no dey school enter formal education for di state. Baba govo make di announcement during di unveiling ceremony wey happen for Lagos House Marina. According to di Govo, di Lagos State gornment remain committed to make sure say every pikins for Lagos get access to free and quality basic education.

todayMarch 17, 2026 18

National

President Tinubu To Meet PM Starmer, King Charles For UK

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu like dis don dey arrange im kaya to enter United Kingdom to meet Keir Starmer for bilateral tuk. According to a post by di British gornment, baba Seyi go land UK on March 18 for Windsor Castle, wia Prince William and Catherine, Princess of Wales go welcome am. Say di visit na to strengthen Nigeria-UK relations and show respect to di Queen and King, plus meet Nigerians for diaspora.

todayMarch 16, 2026 40

National

Ondo Police Gbab Notorious Cult Leader Bella For Owo

By: Esther Ayoola Ondo State Police Command don arrest one suspected cult leader wey dem dey call Akinwale Tomiwa for Owo, Owo Local Government Area. Police tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, say di arrest hapun on Sunday afta Special Anti-Cultism Squad for Akure get correct intelligence. Di Police say Tomiwa, wey pipo sabi as Bella, dey involved for killing of one Rufus Giwa Polytechnic student, Ojo Peter and other crimes. So like dis say, Tomiwa dey under go interrogation for […]

todayMarch 16, 2026 36

National

Osun Govo, Adeleke Accuse APC Of Rigging Election

By: Esther Ayoola Osun State Govo, Ademola Adeleke, say im dey scent foul play, dat di APC dey threaten to use ā€œfederal powerā€ run di next governorship election. E yarn dis one for one statement wey im tuk, tuk, Olawale Rasheed, release on Sunday. Adeleke advice di APC to use dia federal power do correct governance, no be to play politics for election. E accuse APC for Osun dat, na dem dey spoil President Bola Tinubu name, advising dem to […]

todayMarch 16, 2026 13

Sports

France Survive Late D’Tigress Rally, Win 93-86 Points

Nigeria Senior team, di Tigress don finish diaĀ  pre world cup matches with a lose, 93–86 to France for di FIBA Women’s Basketball World Cup Qualifying Tournament wey hapun for Villeurbanne on Sunday. French women, wey dey number three for world, start strong for first quarter and take di early lead. Nigeria tigress show character fight back for second half, even reduce di gap to just two points. However sha, dem no fit catch up as France maintain their unbeaten […]

todayMarch 16, 2026 14

Lagos

LASEMA Give Lagos Records For Emergency Handling

By: Esther Ayoola Lagos State Emergency Management Agency don share update say, na 173 emergency mata na im don handle between January and February 2026. Permanent secretary, Dr Olufemi Damilola tuk dis one for statement on Sunday as im ma dey share detail of dia operations. Road traffic wahala, ni be di worse according to di permanent secretary, with 56 cases, 53 na normal crash, 3 na bus or car wey catch fire. Trucks and tanker palava sef reach 35 […]

todayMarch 16, 2026 13

Lagos

Senoir Lawyer Falana Drag Gorment Say Monthly Sanitation Dey Illegal

By: Esther Ayoola Human rights lawyer, Femi Falana (SAN), say Lagos State Gornment plan to bring back di monthly environmental sanitation wey go stop people movement for three hours on last Saturday of every month nor make brain at all. Inside news statement on Sunday, Falana say dis plan go cost Lagos wetin nor good and dat na military days doings be dat, an e no suppose dey for democratic society. According to Falana, Lagos gornment don already put N236bn […]

todayMarch 16, 2026 10

Lagos

Uber, Bolt, InDrive, Lagride Go On Strike For Lagos

Ride-hailing drivers for Lagos, under Di Union of App-Based Transporters of Nigeria, AUATON, Lagos chapter, say dem go do three-day strike from March 16 to 18. Public Relations Officer, Steven Iwindoye, explain dat, while fares for Uber, Bolt, InDrive, and Lagride never change, cost of living wan kill di living. For di period of di strike, drivers go log off dia apps, and passengers go find am hard to book rides for Lagos. According to di Union, dem dey take […]

todayMarch 16, 2026 15

Sports

Jake Paul Second Jaw Surgery Delay Im Return To Ring

By: Esther Ayoola YouTuber-turned-boxer Jake Paul reveal say im sti dey recover from di double jaw fracture wey him suffer afta Anthony Joshua beat am for December . Paul make dis statement one on Thursday while he dey speak with reporters for di Ronda Rousey versus Gina Carano news conference. According to Paul, doctors say e go take about four to six months before im fit check how di bone take dey heal well. Because of di setback, Paul say […]

todayMarch 13, 2026 35 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds