Blog masonry

Background

Sports

Peseiro Insist Say Lookman Na Di Same Level E Dey With Osimhen For Super Eagles

By: Esther Ayoola Former Naija coach José Peseiro say, Ademola Lookman don dey match Victor Osimhen for Super Eagles doings. Di former coachie di narrate dis to tori pipo on Thursday. Peseiro say Lookman don show say, e fit be di main man for Atlético Madrid too. E mention say Lookman don score plenti goals for AFCON and even carry Atalanta win Europa League final with hat-trick, derefore say na senior man im be for football.

todayFebruary 13, 2026 29

Sports

Promoter Eddie Earn Konfamate Dat Anthony Joshua Moral Low

By: Esther Ayoola Anthony Joshua promoter, Eddie Hearn, don drop bumbshell, say e no sure whether Joshua go fight again after im lose two close padi for car crash for Naija. Joshua don dey try enter gym small, but e never sti do any proper training for boxing. U sabi say, afta e knock Jake Paul finish, Joshua travel come visit family, but wahala sup, when im car get askident,  kill  two of im closest  padi mehn, Sina Ghami and […]

todayFebruary 13, 2026 17

Sports

Arsenal Lead Shrinks to 4 Points After 1-1 Draw with Brentford

By: Esther Ayoola Arsenal don dey shakibalaba, seeing dia lead for top of Premier League reduce to just four points afta playing draw 1-1 with Brentford for Gtech Community Stadium Thursday night. Noni Madueke ni even score first with header for Arsenal around 60th minute. But Keane Lewis-Potter come score header ten minutes later making di game square.

todayFebruary 13, 2026 19

National

President Trump Yank Obama Climate Law, To Provide Cheap Gas For Car

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump don turn back one big Obama law, wey bin stop gas wey dey cause heat for Earth. Dis law wey dem call 2009 "endangerment finding", tuk say plenty greenhouse gas fit harm pipo health. Untop di latest judgment, White House say dis one go make car cheap, go save motor people $2,400 for each car. Environmental pipo dey vex, dem say, allowing di ban gass, na big attack for climate change and dat, […]

todayFebruary 13, 2026 11

obodo oyinbo

Seoul Accuse Kim Jong Un Say E Wan Make Im Girl Pikin Next Leader For North Korea

By: Esther Ayoola North Korea leader Kim Jong Un, like dis dey face beta gbasgbose say im dey plan to make im  13 year old girl pikin, Kim Ju Ae,  di  next leader of  North Korea According to  Seaul spy agency,  say di pikin just dey  follow her papa up an down, attend big big events, like im first trip to Beijing for September. South Korea National Intelligence Service  say, like dis dem don dey touch light di mata, even […]

todayFebruary 13, 2026 10

National

Rivers Governor Fubara Reset Im Cabinet

By: Esther Ayoola Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don dissolve him whole cabinet for Port Harcourt. Dis mata dey sup, days afta im meet President Bola Tinubu and FCT Minister, Nyesom Wike, for Abuja to yarn about Rivers political settlement. Simi tell all Commissioners and Special Advisers make dem hand over dia work to senior civil servants for dia ministries. Governor Fubara sha thank all di officials wey dey go for dia “big contributions” and wish dem beta future.

todayFebruary 13, 2026 11

National

INEC Present Budget Say Na N873.78 Billion Dem Wan Take Run 2027 Election

By: Esther Ayoola Di Independence National Electorial Commission, INEC, say na N873.78 billion dem wan spend for di 2027 general election, anything less, fit make di election shake oh. Di chairmo, Joash Amupitan, tuk dis one on Thursday wen e present di 2026 budget proposal to National Assembly Joint Committee on Electoral Matas. Di breakdown show say Election Operational Costs (dat is only tools) go reach N375.75 billion, while Election Administrative Costs go N92.31 billion.

todayFebruary 13, 2026 15

National

Former Presido, Jonathan Tuk Why Young Pipo Need Enter Politics

By: Esther Ayoola Naija political senior mehn don drop bumbshell, say na because say Naija youths dey comot bodi from politics na make di kontri dey shake, calling old politicians to give young pipo chance, particularly as dia brain sti sharp Dem tuk dis one for memorial lecture and leadership conference wey Murtala Muhammed Foundation organise to mark 50 years since dem kpai di former Head of State Murtala Muhammed. Leading di tuks, Former Presido Goodluck Jonathan, say African countries […]

todayFebruary 13, 2026 15

National

Remi Tinubu Beg Nigerians To Joinbodi Build United Naija

By: Esther Ayoola Naija First Lady, Senator Oluremi Tinubu, Once again dey beg Nigerians to join bodi together build di country call Naija, say na only unity go hellep move di country forward. Mama Tinubu yarn dis one on Thursday for Leadership Annual Conference and Award 2025 wey happen for Abuja. Senator Oluremi say, e dey importakpa for pipo to forget religion and region scata scata, and dat na only when everybody work as one, Naija fit overcome both local […]

todayFebruary 13, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds