Blog no sidebar

Background

Sports

Osimhen Tell Galatasaray Make Dem Sign Arokodare As Backup Striker

Super Eagles seniorman striker, Victor Osimhen like dis donĀ  reportedly tell Galatasaray make dem sign Tolu Arokodare as backup striker ahead of 2026/27 season. Report say Galatasaray fit lose Argentine striker Mauro Icardi , so dem dey look for replacement for attack. Turkish journalist Burak Eren talk say Osimhen recommend Arokodare to di club, as both players get close relationship and Arokodare dey see Osimhen as role model.

todayJune 25, 2026 13

OBODO NAIJA

Two Pipo Kpai as Building Collapse for Port Harcourt

Residents for Odili Road, Port Harcourt, Rivers State, nor be small tin hapun yesterday, dem enter panic after one three-storey building collapse and trap some people under di rubble. Acting Permanent Seco for Rivers State Ministry of Health, Dr. Vincent Wachukwu, tok say emergency responders, ambulances and medical personnel quickly move go di scene after dem hear about di incident. E still konfam say two people wey get serious injuries […]

todayJune 25, 2026 14

obodo oyinbo

US Show Support As Earthquake Kpai 32 For Venezuela

At least 32 pipo naim kpai and more than 700 others wunjor yangayaga for ground after two strong earthquakes shake different parts of Venezuela. Buildings collapse as residents run comot from dia house. Like dis, US and oda world leaders dey Show Support to Venezuela, say make dem nor too cry dem, di world dey dia back Venezuela interim president, Delcy Rodriguez, say she speak with US Secretary of State, […]

todayJune 25, 2026 14

OBODO NAIJA

Africa Go Gain From Raw Materials – Presido Tinubu

Wi oga Presido, Bola Tinubu, AKA baba Seyi, don shake table for Africa, say make African countries stop di anyhow character ofĀ  export dia raw materials and later buy back finished products for very high price. Senior man yarn dis one for Abuja during di 2026 African Natural Resources and Energy Investment Summit. Baba Seyi, through Solid Minerals Minister, Dele Alake, say Africa must learn to cook dia minerals inside […]

todayJune 25, 2026 12

Lagos

Lagos Assembly Hail Gofnor Sanwo-OluĀ For Him Birthday

Nor be small doings for di Lagos State House of Assembly, betalicious owambe, say di Govo, Babajide Sanwo Olu, wey be di number one man of di state, dey mark im 61st birthday celebration. Chairmo of House Committee on Information, Strategy and Security, Hon. Stephen Ogundipe, na him tok dis one ehn, on behalf of Speaker Mudashiru Obasa, principal officers and oda lawmakers. Dem hail di senior man wetin nor […]

todayJune 25, 2026 8

Lagos

Lagos SSG Tell LG Secretaries toĀ Focus On Grassroots Development

Lagos State Government don drop micro soft word say make local gornment secretaries for South-West region try do. grassroots development, for mehn to feel dem Secretary to di Lagos State Government,Ā  Bimbola Salu-Hundeyin, na im give di advice on Wednesday when she receive members of di South-West Forum of Secretaries to di local gornment during a courtesy visit for Lagos. She say local gornment secretariesĀ  dey play important role because […]

todayJune 25, 2026 14

Sports

Switzerland Win Canada, South Africa Shock Korea

By: Yusuf Abuh Switzerland don finish top of Group B afta dem beat Canada 2-1 for dia last group match. Ruben Vargas and Johan Manzambi score for Switzerland before Promise David pull one back for Canada, but di Swiss side hold on to collect di win. For Group A, South Africa shock South Korea 1-0 as Thapelo Maseko score di only goal of di match as dem reach di knockout […]

todayJune 25, 2026 14

obodo oyinbo

Venezuela Two Heavy Earthquake Destroy Buildings

By: Yusuf Abuh Omo, na two heavy earthquake naim don hit Venezuela back-to-back, and eĀ  scatter buildings for di capital city, Caracas. Di country Acting Presido, Delcy Rodriguez, don declare state of emergency sharp-sharp and say dem don close airport for di mata. US Geological Survey (USGS) talk say di first earthquake get 7.2 magnitude and na hunder ground for west of Moron community, inside di country Caribbean coast. Just […]

todayJune 25, 2026 13 1

Local

Building Collapse For Port Harcourt, Two Pipo Kpai

By: Yusuf Abuh Residents for Odili Road, Port Harcourt, Rivers State, enta panic on Wednesday afta one three-storey building collapse and trap some people under di rubble. Acting Permanent Secretary for Rivers State Ministry of Health, Dr. Vincent Wachukwu, tok say emergency responders, ambulances and medical personnel quickly move go di scene afta dem hear about di incident. E still konfam say two people wey get serious injuries don rescue […]

todayJune 25, 2026 10

OBODO NAIJA

Senate Clear Road For State Police Across Nigeria

By: Yusuf Abuh Di Senate on Tuesday pass bill wey go amend di 1999 Constitution to allow state police begin operate for all states across Nigeria. Senate Leader, Sen. Opeyemi Bamidele, present di bill before lawmakers consider and approve am afta more dan two-thirds of senators vote in support. Di bill create two police systems, Federal Police Service and State Police Services, to replace di current single Nigeria Police Force […]

todayJune 25, 2026 16 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds