Blog sidebar

Background

OBODO NAIJA

Oyo Gornment Bulldoze House Wey Jaguda boys takeĀ  Hide Adelabu SisterĀ 

By : Jolayemi Olajide Oyo State Gornment don pull down di building wey kidnappers use hide Olaide Adegoke John-Paul, sister to former Power Minister Bayo Adelabu, and her twin pikins. Di demolition happen on Monday, less than two days after police rescue di woman and her pikin dem from di kidnappers. Gornment tok say dem discover say na for di building di criminals keep the victims during dia captivity. Authorities […]

todayJune 8, 2026 8

Lagos

Lagos Police command clear mata, Say e nor get any jaguda boy wey dey plan attack Schools

By: Jolayemi Olajide Lagos State Police Command don assure residents saydem mout oh unto di aproko of bandits attacking or kidnaping school children for di state, despite threatening notice wey circulate on Monday. Di Command, through Police Commissioner CP Tijani Fatai, immediately order security to mout di affected areas, schools and other important places. Oga commissioner dey insist say Lagos dey safe and any bandit, kidnapper or anybody wey wan […]

todayJune 8, 2026 10

OBODO NAIJA

Fg Pay Over 700 Billion Naira To Local Contractors To Boost Economy

By : Jolayemi Olajide Wi Federal gornment don konfamate say dem package 700 billion naira for local contractors, with 436.6 billion naira comot for inside May alone to clear old debts. Finance Ministry image-maker, Efe Ovuakporie, yarn for statement on Monday say over 1,240 contractors across different agencies benefit from di money. Di Minister of Finance, Taiwo Oyedele, naim sign di funds after dem do proper screening to make sure […]

todayJune 8, 2026 6 5

OBODO NAIJA

Akpabio Clear Nigerians Why Everybody Need To Fire Prayer

By : Jolayemi Olajide Nor be small tin, wi Senate Presido, Godswill Akpabio don tell Nigerians on Sunday, say wi need to fire payers oh, unto di way, wey pipo take dey lose for di country. Akpabio drop dis one for im abuja office, say, like im don start monthly prayer session to block kidnapping and killing, an im run same thin when im be Governor for Akwa Ibom State. […]

todayJune 8, 2026 12 4

OBODO NAIJA

Iyabo Obasanjo Dump Apc For Ogun Gofnorship Ticket Mata

By : Jolayemi Olajide Former Senator and daughter of Baba Obasanjo, Prof. Iyabo Obasanjo, don officially watch hand comot for APC mata inside Ogun State, dat di parti leaders nor dey try, dat dem see her finish. She wrap dis one for one letter wey she send to the state APC Chairmo, Yemi Sanusi. U know wetin hapun, according to report oh, Madam Iyabo pull dey out after she lose […]

todayJune 8, 2026 11 1

Entertainment

Adunni Ade Shock Fans Show Her Two-Year-Old Pikin To Di Public

By : Jolayemi Olajide Actress Adunni Ade don scat social media after she use her birthday take tuk say she get one baby girl wey she hide for low-key for two years. Di movie star say she intentionally keep Baby Sal away from public eye because she want to guard her peace and enjoy motherhood without social media drama. She fry mouth say her family peace dey very importankpa, warning […]

todayJune 8, 2026 16

OBODO NAIJA

FG APPROVE FIVE FLIGHTS WEY GO CARRY NIGERIANS COMOT SOUTH AFRICA

  By : Jolayemi Olajide Di Federal Gornment don arrange five emergency flights wey go carry Nigerians comot South Africa, based on xenophobic attack Foreign Affairs Ministry tuk, tuk person, Kimiebi Ebienfa, drop dis ogbonge update on Sunday, say na over 500 citizens don register to come back home, and dem don moving di packing go Wednesday, so dat more person go register. Nor be amebo say, wi oga Presido, […]

todayJune 8, 2026 19 5

National

States Arrange Bush Police To Chase Bandits Out Of Bush

By: Esther Ayoola Oboi unto security marra, like dis now bush men don mout naija forest, naim oyobo dey call forest guard, say war don start against jaguda boys for di bushes Kebbi, Gombe, Kwara, and other states. You sabi, baba Presido, Bola Tinubu, bin give green light make dem recruit 1,000 forest guards because of the plenty kidnapping and bandit attack wey hapun for Oyo and Kwara States. Na […]

todayJune 8, 2026 8 2

National

Peter Obi Clear Nigerians Not To Blame Any Tribe For Criminality For Naija

By: Esther Ayoola Naija Democratic congress, presidential candidate, Peter Obi don drop some wisdom word (oro ogbon), say make Nigerians make nor tagget any particular tribe for all di security badness wey dey sup for Naija. For message wey e post for im verified X handle on Monday, Obi tok say as Igbo man, e don face plenty name calling and say many Fulani people dey suffer di same thing […]

todayJune 8, 2026 8

Sports

Portugal Star Rafael Leão Out Of Naija Match Afta Red Card

By: Esther Ayoola Portugal winger Rafael LeĆ£o no go play for diaĀ  final World Cup warm-up match against Naija on Wednesday afta im collect red card against Chile on Saturday. Referee bin comot LeĆ£o for pitch before half-time because he give Chile defender, Ivan RomĆ”n, one heavy blow for face. Even though Portugal play with ten men, dem sti bounce back beat Chile 2-1 as GonƧalo Guedes and Bruno Fernandes […]

todayJune 8, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds