Lagos

988 Results / Page 55 of 110

Background

Lagos

Top African Artistes Enter Area For Lagos As AFRIMA 2026 Take Over Naija

By Ebi Oboko Unto joliment marras for Lagos, say Sixteen top African artistes don land di obodo Naija as Lagos State dey host the 9th edition of All Africa Music Awards, AFRIMA, say di mata sef go run for one week. Dis event start from Wednesday January 7 and go end on Sunday January 11, with big Owambe pari on Friday for Ikeja and the main awards night for Victoria […]

todayJanuary 8, 2026 25 1

Lagos

Lagos Gorment Carry Measles–Rubella Vaccine To 10.5m Pikin

By: Esther Ayoola Lagos State Gornment, joinbodi with State Primary Health Care Board, on Tuesday don announce oh, say dem go carry out Measles–Rubella (MR) vaccination campaign to fight vaccine-preventable sickness for di state. Dem say di ogbonge campaign go run from January 20 to January 31 across Lagos, covering schools, religious centres, primary healthcare centres and markets, and e go target pikin wey age dey between nine and 14 […]

todayJanuary 7, 2026 19

Lagos

Former-Lagos Education Director Chop Jail Sentence For N48m Steal

By: Esther Ayoola Lagos State Special Offences and Domestic Violence Court wey dey Ikeja don sentence 64-year-old former education director, Olawale Solomon Feleti, to 2 years 5 months jail. EFCC tuk say, during COVID-19 wahala for 2020, Feleti use bank glitch take waka enter Access Bank credit card system. According to EFCC, im withdraw at least N43,000 per transaction, kon convert total to N48.9 million comot wey im thief from […]

todayJanuary 7, 2026 22

Lagos

Lagos Court Jail Man 6 Months Say Im Sell Marijuana

By: Esther Ayoola A Federal High Court for Lagos don convict 35-year-old man, Deji Adesanya, dey sentence am to six months jail say im dey sell hard drugs, cannabis sativa, wey mehn dey call marijuana. Justice Akintayo Aluko give di sentence afta Adesanya confess by imself say im dey guilty for di one-count charge wey NDLEA carry come court. NDLEA tuk say dem catch am on November 22, 2025, for […]

todayJanuary 7, 2026 11

Lagos

Lagos Taskforce Arrest 32 ‘Omotaku’ Weh Dey Block Roads

By: Esther Ayoola Lagos State Taskforce don arrest 32 street children wey dem dey call Omotaku, say dem dey cause wahala for area, dey block road across Island and Mainland, for areas like Apongbon, Fadeyi, Jibowu, Yaba, Lagos Island, Ojuelegba, and Surulere, According to Taskforce tuk, tuk yarnings on Tuesday, Raheem Gbadeyan, dem catch di children because dem dey stop trucks, tankers, and private cars anyhow, dey smoke hard drugs, […]

todayJanuary 7, 2026 23

Lagos

Governor Sanwo-Olu Ginger Lagos Storytellers to Do More

By Ebi Oboko Oga Govo of Lagos, Babajide Sanwo-Olu, omo enter area, don ginger aproko pipo wey be say dia work na to tell story about Lagos, say, make dem no give up, say make dem continue and to also joinbodi with goment to grow the creative economy. The govo dey tuk Dis one on Tuesday for Lens for Good 2026 Storytellers’ Conference wey carry di theme “Stories dat Move […]

todayJanuary 7, 2026 25 2

Lagos

Bus Catch Fire For Adekunle Side, Say Traffic Choke For Third Mainland Bridge

By: Esther Ayoola Another gobe, say One ogbonge commercial bus say catch fire for Third Mainland Bridge near Adekunle on Tuesday afternoon. Konfam gather from Lagos state traffic management agency say di fire cause heavy traffic for  Iyana Oworo, but dem successfully manage am According to report, Lagos State Fire Service quick reach di area fight di fire. Say di fire happen because di bus catch fire for unknown reason, […]

todayJanuary 6, 2026 21 1

Lagos

LSFRS Update GNI, Fire Scarra House, Church for Lagos

By: Esther Ayoola Say nor be small fire burn area yesterday for 15, Pipeline Road, off Ekoro Road, Abule Egba, Lagos, wey scarra one residential house plus small church for di area. Lagos Fire Service wey confamate di tori  say, dem receive distress call around 1pm. and sharp-sharp na so dem rush with  dia fire crews from Agege and Abesan station go fight di blaze. Controller General, Margaret Adeseye, tuk […]

todayJanuary 6, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds