National

1294 Results / Page 45 of 144

Background

National

Edo Gorment React To Jaguda Boys Doings For Ekpoma

By: Esther Ayoola Edo State Governor, Monday Okpebholo, don condemn di attack wey hoodlums carry go Onojie of Ekpoma palace after dem hijack peaceful protest against kidnapping and insecurity for di area. Di protesters scata market, kill goats, beat cows, block major road and destroy parts of di palace, making businesses come standstill. Governor Okpebholo finally visit di palace on Monday and tuk say di violence no dey acceptable, dat […]

todayJanuary 13, 2026 6

National

President Tinubu Put Bodi For Climate Change Submit In Abu Dhabi

By: Esther Ayoola Say like dis wi oga Presido, Bola Tinubu don arrange bodi to tuk Naija mata for climate change and sustainability for Sustainability Summit wey dey sup for Abu Dhabi, UAE. Untop yanings with tori pipo, Minister of Foreign Affairs, Yusuf Tuggar tuk say Tinubu go yan with other world leaders about Nigeria climate plan and how we fit develop. Tuggar also tuk say, Oga presido go use […]

todayJanuary 13, 2026 18

National

Police Mehn Guide Kano State Gorment House

By: Esther Ayoola Say Security tie wrappa for Kano State Gornment House dat, oga govo,  Abba Yusuf dey make move to  defect go other party. Na so security mehn block di gate, combined security force  from di Nigeria Police Force and di Department of State Services (DSS) all of dem joinbodi for di location. According to report, if u must enter di gorment house, u must identify yaself, show ID […]

todayJanuary 12, 2026 8

National

FG And ASUU Fix Date For Deal Signing, January 14

By: Esther Ayoola Federal Gornment and Academic Staff Union of Universities (ASUU) say dem go meet for conner on Wednesday, January 14, 2026, sign new agreement to improve university education and maintain stability across di obodo Nigeria. Ministry of Education tuk dis for statement released on Sunday, saying di ceremony go hold for TETFund Conference Hall, Maitama, Abuja. Di event go dey presided by Minister of Education, Dr. Maruf Alausa, […]

todayJanuary 12, 2026 10

Lagos

Chimamanda Lawyers Drag Lagos Hospital

By: Esther Ayoola Solicitors wey dey represent Nigerian senior writer Chimamanda Adichie don write letter to Euracare Multi-Specialist Hospital, Lagos, over di death of her 21-month-old pikin, Nkanu Nnamdi, wey die on Wednesday, January 7, 2026. Di lawyers,  Prof Kemi Pinheiro (SAN), claim say di hospital, di anaesthesiologist, and attending medical staff breach di duty of care wey dem suppose give di pikin. Lagos State Gornment don confirmate say dem […]

todayJanuary 12, 2026 14 34

National

NARD Stop Strike Say Dem Dey Make Progress FG

By: Esther Ayoola Di National Association of Resident Doctors (NARD) don suspend dia planned nationwide strike say negotiation with Federal Government dey make progress. Di decision come during virtual Emergency National Executive Council (E-NEC) meeting wey dem hold on Sunday, to review status of dia demands and recent developments. NARD Secretary-General, Dr Shuaibu Ibrahim, tuk say di suspension dey strategic and conditional, and e allow NEC check tangible progress for […]

todayJanuary 12, 2026 8

National

Police Gbab 4 Jaguda Bandits, Nab 65 Stolen Cows for Kaduna

By: Esther Ayoola Police for Kaduna State don show beta workings arrest four Jaguda bandits for Kakura area, Chikun Local Government, on Monday, wey dey carry 65 stolen cows. Police tuk tuk, DSP Mansir Hassan, wey tuk to our correspondent, say anti-kidnapping operatives follow correct intelligence, say ni dem take track di suspects. According to Hassan, di arrested people na Ibrahim Shuaibu alias Magaji, Buhari Ibrahim, Musa Haruna, and Abdullahi […]

todayJanuary 12, 2026 19

National

EFCC Chairmo Olukoyede Explain How Im Take Escape Bribe

By: Esther Ayoola Oga Chairmo of Economic Finance Crime Commission, Ola Olukoyede,  don drop bumpshell say im na holy, holy, dey  challenge Nigerians dat,  anybody wey get evidence say im dey corrupt make im come forward. Olukoyede dey yarn dis one on Sunday for TV sit don tuk, as e clear marras wey dey fly, fly dat im do fraud. E tuk say from when e serve as Chief of […]

todayJanuary 12, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds