OBODO NAIJA

770 Results / Page 3 of 86

Background

OBODO NAIJA

Federal Gornment Wan Launch Contractors Database

By: Mariam Ajayi Federal Gornment wan launch one new database for companies wey dey find gornment contract. Di Director General of Bureau of Public Procurement, Dr Adebowale Adedokun, announce dis one for Abuja during meeting with professional bodies on public procurement reforms. E explain say di database go help government check contractors’ skills, area of work, financial strength and past performance before dem fit get government contract. Di database go […]

todayOctober 12, 2026 7

OBODO NAIJA

Mama Remi Take Dey Beg Nigerians To give Tinubu Second Term

By: Mariam Ajayi Wi First Lady, Mama Oluremi Tinubu, Aka Iya alakara, like dis dey beg Nigerians say make dem support her hubbi, Presido Bola Tinubu for second term. She drop dis micro soft word on Sunday for Lafia, Nasarawa State, during rally wey North-Central Grassroots Mobilisation Network organise to gather support for Tinubu and Vice Presido Kashim Shettima. Senior mehn like, APC National Chairman, Nentawe Yilwatda, Imo State Govo, […]

todayOctober 12, 2026 6

OBODO NAIJA

Atiku Condem FG 30 days Giveaway Petrol Plan

By: Mariam Ajayi Pepper bodi every wia as wi Federal gorment take announce say dem wan package 30 days give away price for petrol inside NNPC filling stations across di obodo Naija. Latest to fire mouth untop di mata, na di Africa Democratic Congress, ADC, presidential candidate, Atiku Abubakar. Di b4 vice presido say di APC gorment na desperado naim dey do dem and dis wan nor go do anything […]

todayOctober 9, 2026 9

OBODO NAIJA

AAU Lecturer Kpai Inside Hotel Room For Edo State

By: Mariam Ajayi One senior lecturer for Ambrose Alli University, Ekpoma, Dr. Matthew Uwuigbe, don kpai inside one hotel room for Edo State after e reportedly lodge with one 21-year-old woman. Police say di woman comot go buy water for am, but when she come back, she see di lecturer kpai for di room and raise alarm, as police don arrest her, di hotel owner and manager for investigation. AAU […]

todayOctober 8, 2026 13 2

OBODO NAIJA

NAF Helicopter Land For Farm After Kidnapper Operation

By: Kofoworola Olayinka Nigerian Air Force, NAF, don explain say one of dia helicopters wey land for farmland for Makurdi, Benue State, dey return from operation against suspected kidnappers along Enugu-Benue boundary. NAF spokesman, Air Commodore Ehimen Ejodame, say di helicopter provide close air support to ground troops during operation for Ogbadigbo area, wey help disrupt activities of di suspected kidnappers. Ejodame say di pilot later make precautionary landing about […]

todayOctober 8, 2026 7

OBODO NAIJA

20 NYSC Members Wey Kidnapers Carry Don Get Dia Freedom

By: Mariam Ajayi Twenty NYSC members wey kidnappers carry for Imo State don regain dia freedom after seven days for captivity. Police Force Public Relations Officer, CSP Anietie Iniedu, konfamate dia release on Wednesday, say dem rescue di victims safely. Police, Army, DSS and oda security agencies join hand for di rescue, as authorities don take di victims go hospital for medical check-up and treatment.

todayOctober 8, 2026 6

OBODO NAIJA

Umahi Comot Some Barriers For First Niger Bridge

By: Mariam Ajayi Works Minister, Dave Umahi, start to dey comot some concrete barriers wey dem put for First Niger Bridge to divide di narrow road into two lanes. Di barriers cause plenty kasala last week as road users and engineers say dem fit make traffic worse and make emergency movement hard for di bridge. Di Works Ministry bin say di barriers na to control traffic and stop reckless overtaking […]

todayOctober 7, 2026 9

OBODO NAIJA

Donald Duke Say INEC Gats Assure Free And Fair 2027 Election

By: Mariam Ajayi Senior man, People Redemption Party, presidential candidate, Donald Duke, say fear dey di land for dis 2027 election mata, INEC gats convince Nigerians say di 2027 election go free and fair. Duke fire dis mata for news tok norbi small, say di way dem take run di 2023 presidential election don open Nigerians eyes waah for ground. Wey dem fire am question wetin change, di former Cross […]

todayOctober 7, 2026 6

OBODO NAIJA

Obi Tuk Again Say E Go Bring Back Fuel Subsidy If E Win

By: Mariam Ajayi Senior man presidential of di Nigerian Democratic Congress, Peter Obi again don fire mouth  say e go bring back fuel subsidy if e win di 2027 presidential election. Obi porporly dis mata dis one on Tuesday during interview with BBC. According by weitn di b4 anambra state govo tok say di main problem with fuel subsidy na  di corruption inside and dat once hin enter office im […]

todayOctober 7, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds