obodo oyinbo

429 Results / Page 39 of 48

Background

obodo oyinbo

Iran Arrest Four Politician Dem, Say Dem Dey Scarra U.S

By: Esther Ayoola Iran police on Sunday don arrest four persons, say na dem dey try “scatter di country” and work “for Israel and US side” particularly during January protest. According to report, Three of dem na big reform politician, say Azar Mansouri (head of Reform Front), Mohsen Aminzadeh (former diplomat), and Ebrahim Asgharzadeh (former lawmaker). Di fourth person dem nor tuk di name, but court say dem di pipo […]

todayFebruary 9, 2026 14

obodo oyinbo

Saudi Govt Set Feb 8 Deadline For Hajj Registration

By: Esther Ayoola Saudi Ministry of Hajj and Umrah don tuk say February 8, 2026 na di final deadline to submit pilgrims details and arrange dem into groups for Nusuk Masar, wey dem dey use process Hajj visa. Dem still confirm say March 20, 2026 remain di last day wey visa go dey process. Dem yarn dis one for online meeting wey dem do with all countries wey dey do […]

todayFebruary 6, 2026 22 3

obodo oyinbo

U.S. Military Kpai Two People for Pacific Boat Strike

By: Esther Ayoola US military don go kpai two pipo for latest Pacific boat strike. Dem Southern Command tuk say dem fire one vessel for eastern Pacific Ocean and killed two narco‑terrorists. US side no show evidence say di boat really dey carry drugs or say those wey die be drug people. In fact, some critics don dey call di strikes against vessels illegal under international law, say wetin U.S […]

todayFebruary 6, 2026 13 3

obodo oyinbo

US And Iran To Put Bodi For Meeting To Settle Dia Quarrel Today

By: Esther Ayoola US and Iranian top official say, dem go meet for Oman today to calm tension between di two. Say Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don waka go Muscat for di talks. For U.S. side, Trump pipo like Steve Witkoff and Jared Kushner go join di meeting, say if nothing come out from dis meeting, war go fit start between di two countries.

todayFebruary 6, 2026 42

obodo oyinbo

Iran Presido Pezeshkian Konfam Dia Tuk Wit USA

By: Esther Ayoola Iran Presido, Masoud Pezeshkian on Tuesday say im don ready to start tuks wit United States, if only di tuk nor go bring problem to Iran. US Presido, Donald Trump, bin warn Iran say “bad things go hapun” if Iran nor strike Nuclear deal with dem. Arab official wey no give im name, say dem fit meet for Turkiye on Friday for di tuks, as Egypt, Qatar, […]

todayFebruary 4, 2026 18

obodo oyinbo

UN Beg Israel to Allow Sick Pipo Enter Egypt

By: Esther Ayoola U.N. boss, Antonio Guterres don beg Israel make dem allow humanitarian hellep enter Gaza. Say Plenty pio dey sick and dey wunjured for GAZA, dey wait opportunate to cross go Egypt for treatment. Based on say Isreal nor gree, say na Only small number, 16 pipo, waka go Egypt on Tuesday. Dis one sef far from di 50 pipo wey Israel agree say dem go allow go […]

todayFebruary 4, 2026 14

obodo oyinbo

U.S. Raise Alarm Over Nigeria Religious Crisis

By: Esther Ayoola Pipo wey suppose tuk for United States Congress Foreign Affairs Committee don send dangerous warning say if care is not taken, Naija Christians and Muslims go enter kwanta. Dem say di country fit become one big bone for neck wey go dey face religious freedom fight. Say like dis, dis mata dem wan discuss am for di hearing wey dem call ‘Defending Religious Freedom Around the World’ […]

todayFebruary 4, 2026 14

obodo oyinbo

President Trump Slash India Tariff Go 18% From 50%

By: Esther Ayoola President Donald Trump don drop ogbonge update, say US go cut tariff wey dem dey charge Indian goods from 50% to 18% afta meeting with Prime Minister Narendra Modi. India come agree say, dem nor go dey buy Russian oil again and dem go dey buy oil from US and maybe Venezuela. According to Trump, dis waka with India go reduce trade barriers and India go dey […]

todayFebruary 3, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds