By: Esther Daniel
EFCC reportedly freeze one Osun State Gornment account for First Bank wey dem say gorment dey use pay workers, just days before di August 15 governorship election.
Gofrnor Ademola Adeleke say di action no get legal backing and accuse EFCC of targeting di state before di poll.
Di Osun State Gornment describe di report move as attempt to disrupt gorment activities.
One source close to di administration confirm say di account don dey under Post No Debit restriction.