obodo oyinbo

Iran Leader Accept Peace Deal Wit US

todayJune 19, 2026 2

Background
share close

Iran supreme leader, Ayatollah Mojtaba Khamenei, don finally konfamateĀ  say im hand dey for peace deal wey US Presido Donald Trump sign to end Middle East war, even though say nor be every tin inside di deal dey give am joy.

And dat joy is coming in di morning.

Di agreement go also allow US lift blockade for Iran ports and open road for 60 days tuk, on matas like nuclear programme.

However, di koko be say, non of dem dey sure whether dem go enter Switzerland as dem plan before, to complete di deal, since no diplomatic relationship between the two countries since 1979 revolution.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds