Fresh tension don rise again for Middle East as Israel and Hezbollah exchange heavy attacks for Lebanon on Friday.
According to report, di new peace deal between Iran and di United States dey shake.
Tuks wey America and Iran suppose hold for Switzerland, dem don postpone am dafter Iran chief negotiator talk say dem no go shift from dia position and dat dem ready oh to take action.
Di peace agreement wey President Donald Trump and Iranian President Masoud Pezeshkian sign dis week bin aim to stop di war wey start for February and also bring peace to Lebanon.