OBODO NAIJA

PDP Draw Line, Say Wike No Be APC Property

todayJune 24, 2026 3

Background
share close

By: Emmanuel Ariyo-David

PDP don clear air say FCT Minister, Nyesom Wike, still be their correct man and dem no get any plan to allow am waka go join APC permanently, even though e dey work for Tinubu government.

Party tuk, tuk, Jungudo Mohammed, tuk dis one for statement on Wednesday, say Wike na one of dia biggest political tools and no amount of sweet tuk go make dem give am away.

Dis yarn come after APC National Chairman, Prof. Nentawe Yilwatda, praise Wike, barba rim head with beta praise  during one project commissioning for Abuja on Tuesday.

PDP say di praise from APC only show say dem get quality leaders for dia party and insist say Wike still remain full member of PDP.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds