OBODO NAIJA

Senate Say State Police Bill Work No Go Stop

todayAugust 5, 2026 3

Background
share close

By: Esther Daniel

Di Senate don assure Nigerians say work on State Police Bill no go stop despite National Assembly recess.

Senate spokesman Yemi Adaramodu tok say committees still dey work to harmonise di bill with House of Representatives.

According to am, di recess no go delay di constitutional amendment process.

Di bill don get support from gofnors, state assemblies and oda stakeholders wey want better security.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds