BOLA AHMED TINUBU

30 Results / Page 2 of 4

Background

Lagos

Tinubu Set To Open Ojota-Opebi Bridge, Other Big Projects For Lagos

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu, wan visit Lagos dis week to commission some big projects, including di Ojota-Opebi link bridge. Governor Babajide Sanwo-Olu through im media aide naim dey announce dis update, say baba Seyi go commission Ojota-Opebi link bridge and other projects. Di Govo aide sti say, oga presido go visit different projects for Ojota, Opebi, Alausa, Ajegunle and Abijo, as part of di working […]

todayApril 7, 2026 8

Lagos

LASTMA Deploy 500 Officers For Lagos Roads Ahead Of President Tinubu Visit

By: Esther Ayoola Lagos state Gornment don deploy 500 extra LASTMA officers for key roads and project corridors for Lagos ahead of President Tinubu visit. Oga General Manager of LASTMA, Olalekan Bakare, naim dey yarn on Monday during press briefing. Say, di officers go manage vehicles for major highways and routes wey relate to President itinerary, and dem go dey stationed for strategic areas throughout di visit. Bakare-Oki explain say […]

todayApril 7, 2026 9

Politics

Umahi Urge South East Big Men To Support Bola Tinubu

Oga Minister of Work, David Umahi don tell im South East leaders say make dem come out with dia full chest support Bola Tinubu based on wetin di senior man don do for south east pipo. Im tuk dis one on Thursday for Enugu during di opening of completed part of di Enugu, Onitsha federal highway. Umahi come tell Hope Uzodimma to organise leaders for di zone make dem loudly […]

todayApril 3, 2026 10

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Talk Tough For Jos Attack, Say Peace Must Reign

Wi oga Presido Bola Tinubu on Thursday don finally visit di palm Sunday attack victims for Jos, Plateau State. E say dis one na to calm tension and make justice hapun. For there, senior man Tinubu tell di Nigeria police and soldiers to go after di killers con sti order di plateau gorment to  install CCTV cameras for betament security doings for di state.

todayApril 3, 2026 5

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Cancel Ogun Trip, Waka Go Jos On Top Insecurity Marras

Oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don cancel im Ogun trip wey suppose happen on Wednesday, make im first waka go Jos, Plateau State, to feel with victims of di gbege wey kpai at least 27 pipo for Angwan Rukuba district on Sunday. Na Special Adviser to di Presido on Informate and Strategy, Bayo Onanuga, talk am for statement wey im sign on Wednesday. Di move come after Tinubu and Plateau State […]

todayApril 2, 2026 8

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Meet Ganduje, Badaru As Kano, Jigawa Politics Dey Shake Up Ahead 2027

Wi oga presido Bola Ahmed Tinubu don meet former Kano govo, Abdullahi Ganduje and ex-Defence Minister Badaru Abubakar for Aso Rock as politics dey shakeup for Kano and Jigawa. Though wetin dem discuss never come outside, pipo believe say na plan to make All Progressives Congress strong again for di states. For Kano, mata  hot, as Rabiu Musa Kwankwaso and im supporters dump New Nigeria Peoples Party go join All […]

todayApril 1, 2026 5

National

President Tinubu Appoint Sen. Ibrahim Ida As CAC Chairman

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don appoint Sen. Ibrahim Ida as Chairmo of di Corporate Affairs Commission (CAC). Presidential tuk, tuk, Bayo Onanuga, ni put for statement on Monday. Say, baba Seyi, sti nominate seven pipo as Federal Commissioners to fill vacancies for di National Population Commission (NPC), but National Assembly go sti need  konfam dem. Sen. Ida, before e become Senator for Katsina Central for 2017, […]

todayMarch 31, 2026 11

National

President Tinubu Share Hope Say Naija Go Overcome Hardship

By: Esther Ayoola Oga Presido Bola Tinubu, drop ogbonge hope, say Naija go fit overcome di jogolo wey kontri man and woman dey face. Im yarn dis one afta im special birthday prayers wey dem do for am for National Mosque for Abuja. Tinubu tuk say e dey grateful to God and reflect dat, di country economic situation wey Naija dey face, say na just small time, everybody go dey […]

todayMarch 30, 2026 5

National

President Tinubu Honour Fallen Hero, Promise To Give Im Entire Salary

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu don announce say im wan create special fund to support soldiers, including those wey get wunjury and for families of those wey kpai for service. Im tuk dis one for statement  on Sunday as E dey mark im 74th birthday, say na to appreciate di sacrifice of Armed Forces. Baba Seyi say Im don direct Accountant-General make dem open special account for […]

todayMarch 30, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds