obodo oyinbo

U.S Presido Trump Again Says U.S Dey Tuk With Iran To End Di War 

todayMarch 25, 2026 6

Background
share close

US Presido Donald Trump  again say dem still dey try negotiate with Iran, even as Iran yarn say di tuks na fake news.

According to report U.S and Israel sti attack Iran yesterday, and for one strike for south Tehran, at least 12 pipo kpai and 28 wunjor.

Iran and Hezbollah sti  fire new set of missiles reach Israel, including Tel Aviv and di north, kpaing one person and wunjor pipo yagayaga for ground.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app