obodo oyinbo

Iran Deny Fresh Peace Tuks With United States

todayAugust 4, 2026 22 3 5

Background
share close

Iran don wash hand comot from reports say dem do any peace tuk with di United States of America.

Dis na after, President Donald Trump tuk say, yesterday, wey be Monday, say dem go open new chapter for di book of life, and arrange di peace tuk .

Iran Foreign Ministry  say nothing like dat oh, infact no discussion even though US match break small for di attack wey dem dey attack Iran.

Meanwhile, di middle east calm like wetin dem put for fridge, as world pipo dey hope say dis three countries go correct dia head come negotiation table.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

obodo oyinbo

Trump Threatens Iran Say Economy Fit Destroy

By: Mariam Ajayi US Presido Donald Trump don warn Iran say if dem no reach agreement with America, e fit  wipe Iran out or make dia economy rot. Trump give di warning during Fox News interview on Sunday, as tension dey rise ahead of United Nations General Assembly for New […]

todaySeptember 21, 2026 7


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds