obodo oyinbo

Iran Drag Trump Say Na Dem Dey Control Hormuz

todayAugust 14, 2026 2

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Iran military don reject US Presido Donald Trump claim, wey say na America dey control Strait of Hormuz, dat Trump mouth dey smell, say na Iran dey control di waterway.

Iran military tuk, tuk, Ebrahim Zolfaghari, say if na tru say na US dey control di Strait of Hormuz, why e be say no commercial ship or tanker fit pass through di strait without permission and supervision from Iranian armed forces, Oh.

And Trump bin dey rake on Wednesday say America naim dey control Hormuz and say di US naval blockade against Iran na “a wall of steel, a wall of jericho, kakarakokoro.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds