News-edi 2

1844 Results / Page 119 of 205

Background

Lagos

Lagos Set Eye On N4 Trillion Investment As “Invest In Lagos 3.0” Summit Kick Off

By: Esther Ayoola Lagos State Gornment, say like dis, dem dey target about N4 trillion for local and foreign investment through di third edition of dia Invest in Lagos forum. Commissioner for Commerce, Cooperatives, Trade and Investment, Folashade Ambrose, naim tuk dis one for press briefing on Tuesday for Lagos. She say, di two-day summit go serve as major platform to attract investors, build partnerships and increase confidence for Lagos […]

todayMay 13, 2026 41

south west

Bandits Jaguda Storm Ogun Estate, Kidnap Three Family Members as Panic Hit Ijebu-Ode

By: Esther Ayoola Some Gunmen wey pipo suspect as bandits don go invade one residential estate for Ijebu-Ode area of Ogun State, carry three family members. Police tuk, tuk, Oluseyi Babaseyi, naim dey konfam dis incident to tori pipo on Tuesday. Reports tuk say about 15 armed men enter one Estate for Oke-Eri, enter di house, ransack am, before dem kidnap di victims. Di head of di family, Yesiru Badewa, […]

todayMay 13, 2026 18

National

Tinubu Call African Countries To Join Body To Grow Africa Economy

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don call for beta economic unity among African countries, say Africa, need policies wey go boost industrial growth Di Seniorman, Presido, tuk dis one on Tuesday for Nairobi, Kenya, during Africa Forward Summit wey hold for Kenyatta Convention Centre. Baba Seyi Scatta everywia, promising dat, Naija blue economy fit help push Africa development, normal, and dat di only tin be say […]

todayMay 13, 2026 17

National

Wike Clear Sabi Mehn And Womehn Why Dem Need Focus On Development

By: Esther Ayoola Federal Capital Territory Minister, Nyesom Wike don tell professional bodies, say make dem focus more on development, instead of always criticising gornment policies. Wike yarn dis one for Abuja as e receive members of the Body of Benchers led by chairmo, Albert Akpomudje, during courtesy visit for im Life Camp residence. According to am, true leadership no be by plenty media dragging, but di legacy projects and […]

todayMay 13, 2026 25

National

Wike Meet APC Chairman For Abuja Following APC Screening Wahala

By: Esther Ayoola FCT Minister, Nyesom Wike, according update, enter Nentawe Yilwatda, APC national chairmo Abuja residence on Tuesday. Di visit dey come as APC screening committee wey All Progressives Congress set, clear 33 aspirants and disqualify 65 others out of 98 pipo wey apply for 32 House of Assembly seats, based on issues like bribery allegation, fake or incomplete documents, invalid voter cards, and membership wahala. Di committee report […]

todayMay 13, 2026 20

National

FG Explain Why Dem Removes UTME For College Of Education And Poly Agric Courses

By: Esther Ayoola Oga Minister of Education, Tunji Alausa don finally explain why dem remove UTME requirement for colleges of education and some agriculture courses for polytechnics, say na to help increase tertiary school admission by about 1.5 million students. Alausa yarn dis one for TV sit down tuk on Tuesday, say di reform go open more opportunities for Nigerian youths. According to am, gornment remove di UTME requirement for […]

todayMay 13, 2026 18

Lagos

Surulere Residents Back Desmond Elliot 4th Term Bid

By: Esther Ayoola Residents for Surulere come out in large numbers on Tuesday as dem do solidarity waka for Hon. Desmond Elliot, wey dey represent Surulere Constituency 1 for Lagos House of Assembly, to show support for him reelection bid. During waka, Desmond Elliot appreciate Bola Ahmed Tinubu, say leadership na to carry everybody along. One supporter, Enyeribe Sharon from Ward G3 for Surulere, tok say residents sti want Desmond […]

todayMay 12, 2026 21

Lagos

LSSTF Donate 300 Vest, Helmet Give Lagos Military

By: Esther Ayoola Di Lagos State Security Trust Fund (LSSTF) don donate ogbonge 150 bulletproof vest and 150 ballistic helmet give three military formations wey dey operate for di state to boost dia protection. Di Fund tuk say dis support na part of dia commitment to help security agencies for Lagos and Naija secure life and maintain stability. Executive Secretary and CEO of LSSTF, Dr Ayodele Ogunsan, naim carry dis […]

todayMay 12, 2026 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds