Blog horizontal

Background

Politics

Nwifuru Warn Council Chairmen: Lose APC, Lose Your Seat

By: Mariam Ajayi Ebonyi State Gofnor Francis Nwifuru don warn council chairmen say any chairman wey fail to deliver im council for APC go lose im seat. Nwifuru say dem fit replace any failed chairman with councillor, as e urge dem to work hard to stop opposition parties from gaining ground. Gofnor also direct di chairmen to target 100 percent vote for APC for di 2027 election. E warn chairmen […]

todaySeptember 2, 2026 9

Sports

Chelsea Break World Record as Dem Sell Players

By: Ayobami Dada Chelsea don spend £328 million to sign 10 first-team players dis summer, but dem make £519 million from player sales and loan fees. Dis mean say, according to di club internal figures, Chelsea net spend na minus £120 million, meaning dem make more money from sales than dem spend on new players. Di biggest deal na Enzo Fernandez, wey move go Manchester City for £125 million, making […]

todaySeptember 2, 2026 9

Politics

Shettima At 60: “Abeg, No Spend Kobo Buy Me Gift”

By: Ayobami Dada Vice Presido Kashim Shettima don clock 60 today, but e tell Nigerians and im well-wishers make dem no spend money buy am birthday gift. Shettima say instead of gifts and big celebrations, make people channel di money to charity, people wey need help or any good cause across Nigeria. E say turning 60 don make am see life differently, as dis age suppose teach person to replace […]

todaySeptember 2, 2026 10

Lagos

Flood Take Over Abuja Roads, Traffic Jam Scatter Everywhere

By: Kofoworola Olayinka Heavy rain don cause serious flooding for parts of Abuja, as roads and streets dey under water. Airport Road and Lugbe na among areas wey suffer pass, with flooding also reported around Nile University Junction, Airport Junction and Wuye. Di flood don cause serious traffic wahala, as motorists dey slow down and some dey find alternative routes to avoid di affected roads. Residents don raise concern over […]

todaySeptember 2, 2026 12

Sports

Paredes: Messi No Dey, Argentina Go Struggle

By: Kofoworola Olayinka Messi  last competitive match for Argentina na di 1-0 loss to Spain for World Cup final in July. Out of the 17 Argentina players wey play dat match, na only two go dey under 30 when 2030 World Cup start. Veteran defender Nicolas Otamendi don retire from international football, while goalkeeper Emiliano Martinez and midfielder Leandro Paredes fit follow. Paredes say if Messi no dey, e go […]

todaySeptember 2, 2026 17

Sports

Asencio Enter Court Palava Over Drink-Driving

By: Kofoworola Olayinka Real Madrid defender Raul Asencio don face court palava for Gran Canaria after court convict am for drink-driving in August. Di 23-year-old defender reportedly pass di legal alcohol limit by more than three times, as court fine am €14,400 and suspend im driving licence for eight months. Asencio, wey come from Canary Islands, no dey with Real Madrid squad at di time because e dey recover from […]

todaySeptember 2, 2026 12

OBODO NAIJA

Wike Say Abuja Residents Life Better Under Tinubu

By: Kofoworola Olayinka FCT Minister Nyesom Wike say di quality of life for Abuja residents better under Presido Bola Tinubu gorment. Wike make di statement during media chat for Port Harcourt, as e respond to criticism over gorment performance, saying Nigerians no suppose judge better life only by house ownership. E say di rail system wey no dey work before don get attention from gorment, while different roads across Abuja […]

todaySeptember 2, 2026 13

south west

Kwara Gov Mourn Family Members Weh Die For Ilorin Collapse

By: Mariam Ajayi Kwara State Gofnor AbdulRahman AbdulRazaq and other top officials don mourn four family members wey die after three storey building collapse for Ilorin. Di building collapse Tuesday for Popo Giwa area, trapping eight members of one family under di rubble. Rescue workers save four people alive, but four others no survive di incident. Gofnor AbdulRazaq say e dey saddened by di tragedy, as e visit di injured […]

todaySeptember 2, 2026 14

Sports

Paredes Dey Wait For Scaloni Nod On Messi Tribute

By: Mariam Ajayi Paredes say e never discuss the matter with Argentina coach Lionel Scaloni yet, but dem go tuk am before dem decide wetin to do. Messi, 39, don announce say e dey retire from Argentina national team, after giving everything for im country. The legendary forward lead Argentina win 2022 World Cup for Qatar and comot as dia highest goalscorer and most-capped player, with 125 goals for 207 […]

todaySeptember 2, 2026 9

OBODO NAIJA

KASU Unions Say Make Govt Pay Workers Dia Money

By: Mariam Ajayi KASU union leaders don tell Federal Gorment make dem put di 2026 agreement with non-teaching staff for public universities. Dem also call on Kaduna State Government to pay all outstanding allowances, promotion arrears, pension arrears and wage award wey dem owe university workers. Di unions make di demand after dem hold meeting for Kaduna State University union secretariat on Tuesday. Dem warn say government need to honour […]

todaySeptember 2, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds