EFCC Chairmo Olukoyede Explain How Im Take Escape Bribe
By: Esther Ayoola Oga Chairmo of Economic Finance Crime Commission, Ola Olukoyede, don drop bumpshell say im na holy, holy, dey challenge Nigerians dat, anybody wey get evidence say im dey corrupt make im come forward. Olukoyede dey yarn dis one on Sunday for TV sit don tuk, as e clear marras wey dey fly, fly dat im do fraud. E tuk say from when e serve as Chief of Staff, Secretary and top official for EFCC, e nor chop […]