OBODO NAIJA

770 Results / Page 20 of 86

Background

OBODO NAIJA

Lagos-Calabar Coastal Highway Na Di Best Gift To Nigerians

Minister of Works, Dave Umahi, don describe Lagos-Calabar Coastal Highway as di best gift Presido Bola Tinubu administration don give Nigerians. E make di statement on Monday for flag-off of di dualisation of Ibadan-Ijebu-Ode road along Idi Ayunre axis for Ibadan. Umahi tok say pipo for Lagos don dey feel di benefit of di road as journey from Epe to Lagos wey dey take seven to eight hours before, now […]

todayAugust 25, 2026 20

OBODO NAIJA

Veteran Yoruba Actor Taiwo Hassan ‘Ogogo’ Kpai at 66

By: Mariam Ajayi Veteran Yoruba actor, Taiwo Hassan, wey pipo sabi as Ogogo, kpai at di age of 66. Na im daughter, Kira Taiwo, Konfamate im death for Instagram Live session on Sunday. Ogogo na one of di respected faces for Yoruba movie industry, with many years of acting and contribute to Nigerian entertainment. Im death don make fans and colleagues across di entertainment industry cry wetin no good , […]

todayAugust 24, 2026 20

OBODO NAIJA

Must Read: Ogogo Burial Ceremony Go Hold Today

Respected Nollywood actor and filmmaker, Taiwo Hassan, popularly known as Ogogo, don kpai at di age of 66. Ogogo kpai on Sunday, August 23, 2026, around 3 p.m., after e battle stage-four cancer. His death come just few days after im daughters reveal say di actor dey seriously sick and dem appeal to Nigerians for medical assistance. Ogogo na one of di respected faces for Yoruba Nollywood, with career wey […]

todayAugust 24, 2026 21

OBODO NAIJA

Tinubu Renew Tenure of NTA DG Dembos and NAN MD Ali for Three Years

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu don renew di tenure of di Director-General of Nigerian Television Authority (NTA), Abdulhamid Salihu Dembos, and di Managing Director of News Agency of Nigeria (NAN), Ali Mohammed Ali, for another three years. Tinubu’s decision come out for statement wey him Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, release on Sunday. According to di statement, Tinubu first appoint Dembos and Ali on October 20, […]

todayAugust 24, 2026 15

OBODO NAIJA

Fire Burn Five Shop For Ilorin.

By: Mariam Ajayi Fire don destroy five shop and damage part of one storey building for Ita-Amodu, Niger Junction, Ilorin, Kwara State. Di incident happen on Sunday around 1:36pm, according to Kwara State Fire Service. Di fire affect one storey building wey get three-bedroom flats and 10 shops. Five of di shops and di building parapet suffer damage. Kwara State Fire Service Public Relations Officer, Hassan Adekunle, explain say materials […]

todayAugust 24, 2026 13

OBODO NAIJA

NAF Step Up Air Attacks Against Terrorists, Bandits For North-West

By: Mariam Ajayi Nigerian Air Force don increase air operation against terrorist, bandits, kidnapper and oda criminal across di North-West, especially Sokoto State. NAF tuktuk pesin, Air Commodore Ehimen Ejodame, talk dis on Monday for Abuja, say di stronger air presence na to support joint security operation. Ejodame say di operation go helep security forces use air surveillance to find criminal group wey dey hide for difficult area and stop […]

todayAugust 24, 2026 14

OBODO NAIJA

Atiku Camp Knock FG Say  Petrol Subsidy Dey Do Nigerians Sufferly Dey Dey

By: Mariam Ajayi Wahala still dey, as ADC presidential candidate Atiku Abubakar pikin, Kenneth Okonkwo, don drag Federal Government over di removal of petrol subsidy. Di former Nollywood actor say di policy don make economic hardship worse for Nigerians and increase di suffering wey people dey face. Okonkwo talk dis one during one television interview on Sunday, saying di value of naira don fall badly since di subsidy removal. According […]

todayAugust 24, 2026 8

OBODO NAIJA

Primate Ayodele Don Predict Say Tinubu Fit Move Nigeria Capital Go Lagos If E Win for 2027

By: Mariam Ajayi Primate Elijah Ayodele, Popular cleric don predict say Oga Presido Bola Tinubu fit move capital of Naija from Abuja go Lagos if e win di 2027 presidential election.   Di cleric make di prediction for one video for X as Tinubu dey prepare to get anoda term for office.   Ayodele say if Tinubu win again, Lagos architecture go change and di capital fit move to Epe, […]

todayAugust 21, 2026 17

OBODO NAIJA

Shettima Rake Say Tinubu Gornment Working Show for evry naija Communty

By: Mariam Ajayi Wi oga Vice Presido, Kashim Shettima again don wide chest dey spread say  development opportunity dey tuch all communities for obodo Nigeria.   Shettima fry dis mata  on Thursday for Rivers State when he commission di 33.5-kilometre Elele-Umudioga-Egbeda-Ubimini-Akpabu-Ikiri-Omoku dual carriageway on behalf of President Tinubu.   Shettima say projects like dis dey part of Tinubu Renewed Hope Agenda to improve security, welfare and economic opportunities across di […]

todayAugust 21, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds