OBODO NAIJA

770 Results / Page 4 of 86

Background

OBODO NAIJA

Bauchi Police Arrest Murder Suspect After Three Months

By: Kofoworola Olayinka Bauchi State Police don arrest 24-year-old Abdulrazak Sale Kundang, alias Abba Sale Police, wey dem dey look for over alleged murder for Karofin Madaki. Police say dem arrest am on Monday, October 5, 2026, after one Good Samaritan give dem useful information about where e dey. Dem accuse Kundang and him gang members of stabbing 46-year-old Rilwanu Dauda to death for Karofi on July 5, before dem […]

todayOctober 6, 2026 10

OBODO NAIJA

INEC Go Start To Dey Share PVCs In Three Days Time

By: Mariam Ajayi INEC Chairman, Professor Joash Amupitan, don announce say dem go start to share Permanent Voter Cards (PVCs) for registered voters inside three days time. Hin yan  dis one for Abuja during meeting with journalists, con explain say di exercise na for pipo wey newly register, shift dia voting place, or replace bad card. Di commission yarn say dis distribution na part of prep for di upcoming 2027 […]

todayOctober 6, 2026 7

OBODO NAIJA

Jigawa NYSC Warn Corps Members Against Cultism

By: Mariam Ajayi Jigawa State NYSC Coordinator, Muhammad Baba, don warn corps members say make dem no involve demself for cultism and other bad behaviour wey fit cause wahala and disturb peace for orientation camp. Baba give di warning on Friday during di swearing-in ceremony of 2026 Batch C Stream 1 corps members for NYSC Permanent Orientation Camp, Fanisau, Dutse, di state capital. Before di warning, Justice Amina Dahiru, wey […]

todayOctober 2, 2026 14

OBODO NAIJA

Chelle Make Two Changes To Super Eagles Squad

By: Mariam Ajayi Midfielder John Otomewo and defender Vince Osuji don join di team to replace captain Wilfred Ndidi and Akpe Victory, wey no go play di match. Otomewo recently move from Israeli club Hapoel Jerusalem join French Ligue 2 side Stade de Reims. Osuji dey play for Norwegian club Tromsø after e leave Belgian club Club Brugge. Di two players go dey hope say dem go make dia first […]

todayOctober 2, 2026 9

OBODO NAIJA

Armed Men Hijack Two Buses, Carry Corps Members

By: Mariam Ajayi Two 18-seater buses wey carry NYSC corps members and other passengers from Ibadan go Uyo and Bende, armed men hijack dem for Umunoha axis of Owerri-Onitsha Road for Imo State. Source for di area say di armed men march di passengers enter bush before security operatives reach di scene, while di two buses don later recover. Imo State Police spokesperson, DSP Henry Okoye, say police and sister […]

todayOctober 2, 2026 16

OBODO NAIJA

Ogun Police Grab Man Over N2.5m Deep Freezer Wahala

By: Mariam Ajayi Ogun State Police don arrest one 45-year-old man, Tony Ameachi, over alleged N2.5 million fraud wey involve deep freezer transaction. Police say dem recover 25 ATM cards, 25 mobile phones and 16 SIM cards from di suspect after dem arrest am. Ogun Police spokesperson, DSP Oluseyi Babaseyi, say investigation into di matter start for April 2026 after one deep freezer dealer report di alleged fraud following an […]

todayOctober 2, 2026 15

OBODO NAIJA

NSCDC Grab 24-Year-Old For Telecom Mast Vandalism

By: Mariam Ajayi NSCDC don grab one 24-year-old man, Nweke Wisdom, as dem accuse am of dey break telecom mast and thief equipment for inside. Dem say dem catch am Thursday for Esther Obiakor Estate, Agu-Awka, Anambra, before dem carry am go NSCDC headquarters for Awka. NSCDC media oga, Edwin Okadigbo, say first investigation show say di suspect na person wey dey specialise for vandalising telecom masts and carting valuable […]

todayOctober 2, 2026 12

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Explain How Hin Reforms Go Make Life Cheaper For Nigerians

By : Jolayemi Olajide Presido Bola Tinubu don explain how di economic reforms wey gornment dey carry out go help make things cheaper for Nigerians. Tinubu tok dis one for im Independence Day address on Thursday as Nigeria dey celebrate 66 years of independence. E say government go cut di cost of living by reducing how much e dey cost to produce food and other goods, plus di money wey […]

todayOctober 1, 2026 16

OBODO NAIJA

 Presido Tinubu Assure Nigerians Say Nigeria Dey Move From Reform To Prosperity

  Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don konfamate to Nigerians say di series of economic reforms wey government introduce go surely bring better days. Tinubu give di assurance for im address to di nation on Thursday, October 1, as Nigeria dey celebrate 66th Independence Day. Tinubu say di reforms no weaken di economy as many pipu believe, and e assure Nigerians say di promises wey e make dem dey […]

todayOctober 1, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds