OBODO NAIJA

830 Results / Page 5 of 93

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/transport-allowance.webp

OBODO NAIJA

FG Rub Mind With NLC Approve N70,000 Transport Allowance

Wi Federal Gornment don porporly everywia, say dem don approveĀ N70,000 transport allowance every month for public servants for di next six months starting from November, na hin di Federal Gornment Dis transport allowance plan dey inside news statement wey di Director-General of Budget, Timi Yakubu, Labour Minister Dr Muhammad Maigari Dingyadi, Dr Garba Abdul S.U., and NLC Presido Joe Ajaero sign on Tuesday. Dis na wetin comeout inside meeting wey […]

todayOctober 28, 2026 12

https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/Obasa.jpg

OBODO NAIJA

Obasa Hail Tinubu On Top State Police Bill Marras

Lagos State House of Assembly Speaker, Right Honourable Mudashiru Ajayi Obasa, don hail Presido Bola Tinubu, Senate Presido, Godswill Akpabio and Speaker of House of Representatives, Tajudeen Abbas over dia effort to make sure say State Police become reality. Obasa tok dis one for inside plenary as Lagos Assembly support bill wey go change Nigeria Constitution to allow State Police. Na di Clerk of National Assembly send di bill give […]

todayOctober 28, 2026 23

https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/Lagos-state-house-of-assembly.jpg

OBODO NAIJA

Lagos House of Assembly Standa Gidigba Support State Police

Lagos State House of Assembly don standa gidigba support plan to establish State Police after dem consider constitutional amendment bill wey National Assembly send give dem. Na di Speaker of di Lagos State House of Assembly, Right Honourable, Mudashiru Ajayi Obasa, tok dis one on Tuesday for inside plenary, after lawmakers cut dia break short to discuss di bill. Di Speaker tok say State Police don dey among di issues […]

todayOctober 28, 2026 18

https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/nuhu-ribadu.jpg

OBODO NAIJA

Nuhu Ribadu Give Expo On How To Battle Jaguda Terrorist

Di National Security Adviser, Nuhu Ribadu, don bring mata come say na lack of corporation, and plenty things naim make jaguda terrorist dey enter dey operate for Africa. Abi na inside rat dey let out rat know di problem for inside house. E tok dis one on Monday for Abuja during de High-Level African Lessons Learned Forum wia dem porporly intelligence mata on security. Ribadu fry mouth say to Africa […]

todayOctober 27, 2026 21

OBODO NAIJA

First Ebola Patient Travel Go Switzerland

Senior man Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Muhammad Ali Pate, don konfamate say dem don fly di first pesin wey bring Ebola virus enter Nigeria go Switzerland on Monday morning. Minister Pate fry dis mata for hin X handle say di patient dey recover well. Dem arrange di woman evacuation alongside her husband, wey never show any sign or symptom of di Ebola virus, after dem follow strict […]

todayOctober 26, 2026 11

OBODO NAIJA

NCDC Porporly Update Say Na 53 Ebola Case Dey Konfamate

Like play, like play dis Ebola mata don dey gada beta moral oh, say like dis now na about 53 contact dem don konfamte. According by di naijaĀ  Centre for Disease Control and Prevention (NCDC), say di pipo wey dem don konfam naĀ  health workers, house helps and PartnerĀ  of di patientĀ  wey dem first confam wey come from Uganda. Na oga Director-General of NCDC, Dr. Jide Idris,Ā  dey porporly […]

todayOctober 26, 2026 12

OBODO NAIJA

APC Tok Tok Pesin Accuse Ministers of Corruption

Alwan Hassan, tok tok pesin for di All Progressives Congress (APC) Presidential Campaign Council, don point finger give some ministers for gornment say dem dey pay billions of naira to get appointment, as e tok say dem dey try recover di money after dem enter office. Hassan yarn dis one for siddon tok with tori pipo on Thursday, October 22, 2026, as dem dey yarn how gornment dey release money […]

todayOctober 23, 2026 16

OBODO NAIJA

Okonkwo Tok Say Tinubu No Fit Rule Nigeria

Kenneth Okonkwo, one of di leaders for African Democratic Congress, ADC, don tok say President Bola Tinubu no fit rule Nigeria. E say since Tinubu enter office for May 29, 2023, na so so hunger and suffer choke Nigerians. Okonkwo tok dis one for Abuja with tori pipo on Thursday, as e say food price don too cost, security wahala dey everywhere, sickness dey worry pipu, and many Nigerians no […]

todayOctober 23, 2026 12

OBODO NAIJA

CP Fatai Warn Lagos Police Against Anyhow Behaviour

Di Commissioner of Police for Lagos State, CP Tijani Fatai, don warn police officers against brutality, extortion, arrest and detention wey no follow law, as e press mouth say any officer wey do anyhow go see anyhow. Fatai tok dis one on Thursday, October 22, 2026, for lecture wey e hold for POWA Hall, GRA, Ikeja, where e direct officers to respect pipu rights, obey di law and use social […]

todayOctober 23, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds