OBODO NAIJA

770 Results / Page 61 of 86

Background

Local

Supporters scarra Ikosi-Ketu APC Primary with Stones

By : Jolayemi Olajide Nor be small jogolo for ikosi ketu today, as All Progressives Congress, lagos   State house of Assembly  primary election turn blood tap. Supporters of Dr. Seriki Muritala Ishola, wey be mata wey occupy di sit right now, dey shout one side, Amzat pipo sef dey oda coner dey shout, dem bin dey hope say dem go conclude di primaries today. Konfam news bin dey ground wey […]

todayMay 20, 2026 44

OBODO NAIJA

FAAN Tighten Airport Checks Sake Of Ebola

By: Jolayemi Olajide News report: Federal airport authority of Nigeria, FAAN don activate extra safety doings for all international airports for Nigeria to stop Ebola Virus Disease wey don dey scatta body for some parts of Central Africa. For statement wey Director of Public Affairs and Consumer Protection, Henry Agbebire release, im talk say officials don start to screen passengers for Ebola symptoms across di airports. Di agency say dem […]

todayMay 20, 2026 27

OBODO NAIJA

Jonathan Hail Gowon, Say Him Policies Still Dey Help Nigeria

By : Jolayemi Olajide Former Presido, Goodluck Jonathan don praise former Head of State Yakubu Gowon, say many policies wey im bring during him time still dey help Nigeria till today. Jonathan talk dis one for Abuja during the launch of Gowon autobiography titled “My Life of Duty and Allegiance.” Im say Gowon show strong leadership as young leader during Nigeria civil war and still stand for unity with him […]

todayMay 19, 2026 25

OBODO NAIJA

EFCC Gbab former Power Minister Saleh Mamman for Kaduna

By : Jolayemi Olajide Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest former Minister of Power, Saleh Mamman, after Federal High Court for Abuja convict and sentence am say im collobi public funds. According to reports, EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, konfam say di arrest happen around 3:30am on Tuesday. Olukoyede talk say operatives pick up Mamman for Kaduna, wia dem also arrest two oda pipo wey allegedly dey protect […]

todayMay 19, 2026 16

OBODO NAIJA

Uzodimma Hammer Okorocha, Win APC Imo West Senatorial Ticket

By : Jolayemi Olajide Imo State Governor, Hope Uzodimma don win APC senatorial ticket for Imo West ahead of 2027 general election. Di primary election wey hold for Orlu Local Government Secretariat, show say Uzodimma defeat former governor Rochas Okorocha by big margin. Rear Admiral Williams Kayoda wey head di election committee announce say Uzodimma get 230,464 votes. Okorocha come score 1,098 votes as Uzodimma carry di ticket go next […]

todayMay 19, 2026 20

OBODO NAIJA

Okowa Floor Ned Nwoko, Grab APC Delta North Senatorial Ticket For 2027

By : Jolayemi Olajide Former Delta state  govo, Ifeanyi Okowa don win di APC senatorial ticket for Delta North ahead of 2027 general election. Okowa beat sitting senator Ned Nwoko and Dr Maryam Ali for di party primary wey hapun across di nine local government areas for di district. APC Returning Officer, Prof Johnbull Tonukari, announce say Okowa score 113,309 votes to emerge winner for di peaceful exercise. Nwoko get […]

todayMay 19, 2026 35

OBODO NAIJA

Abuja Court Fix May 26 For Judgement As Lawyer Try Block Jonathan 2027 Bid

By : Jolayemi Olajide For Abuja, Federal High Court don fix May 26 for judgment for case wey lawyer Johnmary Jideobi file wey wan stop former President Goodluck Jonathan from contesting 2027 presidential election. Justice Peter Lifu take set di date after both sides of di case finish to present dia arguments. Court also hear say INEC no show up for di matter even though dem don serve dem court […]

todayMay 19, 2026 35

OBODO NAIJA

NDC Stop Sale Of Presidential Form For 2027 Elections

By : Jolayemi Olajide Di Nigeria Democratic Congress don announce say dem don close sale of Expression of Interest Form for presidential aspirants ahead 2027 general elections. Dis na according to statement wey National Secretary, Ikenna Enekweizu, sign for Abuja on Monday. Di party still extend deadline for State House of Assembly, House of Reps, Senate and governorship aspirants, say dia form collection go reach May 24, 2026. Dem also […]

todayMay 18, 2026 26

OBODO NAIJA

Court Grant El-Rufai ₦100m Bail

By : Jolayemi Olajide Justice Joyce Abdulmalik for Federal High Court for Abuja on Monday grant former Kaduna State Govo, Nasir El-Rufai, bail of ₦100 million naira. Di judge give di ruling for Abuja say di bail come with strict conditions wey include say di surety must live for Maitama or Asokoro. Justice Abdulmalik also order say di surety must be federal civil servant no below Grade Level 17 and […]

todayMay 18, 2026 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds