OBODO NAIJA

770 Results / Page 63 of 86

Background

OBODO NAIJA

President Tinubu Open Naija for Ground Say Make Investor Come Invest

By: Jolayemi Olajide Wi oga Presido,  Bola Tinubu (don open naija economy for ground waaa) don clear mata oh, say like dis now,  Nigeria fit attract nearly $20 billion foreign direct investment for 2026, based on say na sabi pipo dey run matas for di gorment. Tinubu yarn dis one on Thursday during Africa CEO Forum wey shelle for Kigali. Baba Seyi  also explain say gornment don put beta benefits […]

todayMay 15, 2026 23

OBODO NAIJA

Amaechi Promise To Turn Nigeria Around in Four Years if E Win 2027 Election

By : Jolayemi Olajide Former Minister of Transportation and presidential aspirant of African Democratic Congress, Rotimi Amaechi, don promise say e go transform Nigeria within four years if Nigerians elect am for 2027. Amaechi make di pledge on Thursday after e submit im nomination forms for ADC headquarters for Abuja, where e also blame President Bola Ahmed Tinubu administration for di worsening economic hardship across di country. Di former Rivers […]

todayMay 14, 2026 26

OBODO NAIJA

Dangote Reveal Why E No Buy Arsenal, Choose Finish $20bn Refinery Instead

By : Jolayemi Olajide Africa richest man, Aliko Dangote, don reveal say e abandon im plan to buy Arsenal F.C. because e need di money to complete im $20 billion refinery project for Lagos. Dangote make di disclosure during one podcast interview with Nicolai Tangen, where e explain say Arsenal value na around $2 billion when e seriously dey consider takeover. Di billionaire businessman talk say at dat time, e […]

todayMay 14, 2026 44

OBODO NAIJA

Arewa Group Accuse Atiku Say naim dey Help Tinubu Weakening Opposition

By : Jolayemi Olajide   Arewa Citizens Parliament don accuse former Vice President Atiku Abubakar of becoming di “most valuable indirect political ally” of President Bola Ahmed Tinubu ahead of di 2027 general elections. For statement wey ACP National Leader, Hon. Saidu Jibrin, release, di group tuk say Atiku long-time presidential ambition and im dominance over coalition efforts don weaken and destabilise opposition politics for Nigeria. Dem claim say for […]

todayMay 14, 2026 25

OBODO NAIJA

Former Ondo Governor Mimiko Dump PDP, Join APC to Support Tinubu

By : Jolayemi Olajide Former Ondo State govo, Olusegun Mimiko, don formally join All Progressives Congress after e resign from Peoples Democratic Party last month. Mimiko join di ruling party on Thursday for APC secretariat in Ward 7, Ondo West Local Government Area, where e explain say im decision na to support President Bola Ahmed Tinubu and help move Nigeria forward. Di former govo explain say Tinubu-led gornment don already […]

todayMay 14, 2026 23

OBODO NAIJA

Seyi Makinde Declare for 2027 Presidency Under APM

By : Jolayemi Olajide Oyo State Governor, Seyi Makinde, don officially declare say e wan contest for president for 2027 under di platform of Allied Peoples Movement. E shock everybody when Makinde make di announcement for one political rally wey hapun for Mapo Hall, Ibadan, as political realignment shake Oyo State. For im speech, di governor formally announce im candidacy and confirm say e don already lead di Taminu Turaki […]

todayMay 14, 2026 28

OBODO NAIJA

Presidency laugh Obi say im promise to rule for One Term

By : Jolayemi Olajide Normally election time na time for promises and na so NDC popular candidate Peter Obi take go promises say im na one term e run if Naija make am president. Im yarn dis one on wednesday for interview, day never break reactions don dey trail di mata. According to Presidency, through Special Adviser to di President on Information and Strategy Bayo Onanuga, on Thursday for X, […]

todayMay 14, 2026 23

OBODO NAIJA

APC Talk Say Dia 2027 Primary Election Dates Still Stand, Nothing Don Change

By: Jolayemi Olajide All Progressives Congress don clear air say dem never change dia timetable for 2027 primary election, as dem talk say all di dates wey dem announce before still stand gidigba. For statement wey party spokesman, Felix Morka sign on Wednesday night, APC talk say, House of Reps primary go hold on Friday, May 15, 2026, Senate primary go hold on Monday, May 18, 2026. State House of […]

todayMay 14, 2026 13

OBODO NAIJA

Police Assure INEC Say Dem Go Provide Maximum Security For Lagos

By : Jolayemi Olajide Lagos State Police Command don assure say dem go join body with Independent National Electoral Commission (INEC)  ahead of  di 2027 general election, to make sure say gbege no burst for Lagos at all at all. For statement wey police tuk tuk pesin, SP Abimbola Adebisi drop on Wednesday, after INEC officials pay courtesy visit for police headquarters for Ikeja. Lagos State Resident Electoral Commissioner, Abayomi […]

todayMay 14, 2026 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds