obodo oyinbo

135 Results / Page 12 of 15

Background

foreign

Maduro Cry Kidnap, as US Drag Am Go Court

By Ebi Oboko Venezuela Presido, Maduro, 63, don go tell one US court for New York say dem kidnap am comot Venezuela, and say e no guilty, as e still dey claim say e be president. Im wife, Cilia Flores, too talk say she no do anything bad, as both of dem appear for court. US commandos carry dem early Saturday, and later President Donald Trump announce say America don […]

todayJanuary 6, 2026 12 10

obodo oyinbo

US Commandos Grab Maduro, Carry Am Go New York Court

By: Esther Ayoola Dem don carry comot former Venezuela president, Nicolas Maduro, reach New York court on Monday, few days afta US military grab am for Caracas. US say dem arrest am and him wife, Cilia Flores, because of drug trafficking case. Soldiers use helicopter, fighter jet and navy take dem comot Venezuela on Saturday. Meanwhile, interim leader Delcy Rodriguez don soften stance and tuk say she fit work with […]

todayJanuary 5, 2026 4 4

obodo oyinbo

Russia Send Bomb Scarra Kyiv, Kpai Two Pipo

By: Esther Ayoola Say nor be small tin Russia do with missile and drone for Ukraine early Mor mor on Monday, kpai, kpai two pipo for Kyiv area and wunjor plenty others. According to local oga dem, say, Air raid sirens dey shout across di country just afta midnight. Ukraine military even try air defence for different areas, ni soften di impact. For Kyiv, one private hospital catch fire afta […]

todayJanuary 5, 2026 9 4

obodo oyinbo

US Wan Enter Colombia, Trump Say Colombia Presido Get Bad Character

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump like dis don turn attention to Colombia, say im no like Colombia Presido, Gustavo Petro. Dis one dey come afta world leaders send complain give am on why, U.S kramp Venezuela President Nicolas Maduro. For inside post for X, Trump tuk say goment for Colombia and Venezuela dey “sick,” and Petro dey do like person wey dey sell cocaine. Im still add am […]

todayJanuary 5, 2026 5 6

obodo oyinbo

Yemen Wahala, Say Saudi-Pipo An Separatists Scarra Yemen Border With Fight

By: Rilwan Agbomeji Fighting don break for Yemen, for Hadramout province wey dey near Saudi Arabia, between forces wey follow Saudi-backed govo and di Southern Transitional Council (STC) separatists. STC talk say Saudi Arabia dey bomb dia pipo near di border, but oga govo,  Salem al-Khanbashi yarn say dem just wan take back military bases “peacefully and systematically.” STC tuk, tuk, Lieutenant-Colonel Mohamed al-Naqib yarn say dia dey fight serious […]

todayJanuary 2, 2026 7

obodo oyinbo

Trump Say US Go Kwak Iran If Dem Kill Peaceful Protesters

By: Rilwan Agbomeji Unto mata for Iran, say US presido Donald Trump say America ready oh,  to robo cup for Iran gorment , if dem try kill protesters, say cost-of-living dey kill di living for Iran, as mehn dey protest am. Clash happen for different Iranian cities, and report tuk say six people don die since di protest increase. For Tehran, shop owners close dia  shops to protest high prices […]

todayJanuary 2, 2026 10

International

Israeli Soldiers Kill Pikin For Gaza Even After Ceasefire

By Ebi Oboko For Gaza, Israeli soldiers don kill one pikin wey dem dey call Youssef Ahmed al-Shandaghli for north side Jabalia an-Nazla. According to report, mehn, wimehn and childresis for Gaza dey suffer seriously because Israel nor gree make pipo con help dem for the gaza. Even with one ceasefire wey US help arrange for October, Israel still dey attack Gaza wetin nor gud, don kill over 400 Palestinians. […]

todayJanuary 2, 2026 8

obodo oyinbo

Russia Accuse Kyiv Say Dem Do New Year Drone Attack For Moscow

By Ebi Oboko Russia don go put  accuse for  Kyiv head say dem  jet li drone attack wey kill at least 20 people for hotel for Moscow-controlled part of Kherson, Ukraine, for new year day. Vladimir Saldo, wey be Russia-appointed governor for Kherson, talk say three drones hit cafe and hotel wey people dey celebrate New Year. Russia Investigative Committee don open probe into di attack, wey still wunjor plenty […]

todayJanuary 1, 2026 9

obodo oyinbo

Gaza Enter 2026 With Wahala Say Isreal Block Dia Helpers

By Ebi Oboko Israel don start bad character wey dem learn yesterday block 37 international aid groups, including Doctors Without Borders, wey dey help people for Gaza. Di government revoke their licences and accuse dem of wahala wey dem never prove. People for Gaza enter 2026 with worry and despair as humanitarian situation continue to dey worwor.

todayJanuary 1, 2026 11 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app