Accord Party

7 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Accord Candidate Say Petrol Fit Drop to ₦200 Under Hin Gorment

By: Mariam Ajayi Accord Party presidential candidate, Gbenga Olawepo Hashim, don tok say petrol no suppose pass ₦605 per litre if Accord enter gornment. Hashim say ₦605 go be di sustainable start price, and with time, petrol price fit drop reach as low as ₦200 per litre. E insist say cheap petrol no go affect government revenue or money wey dey enter FAAC. Di Accord candidate, wey oppose removal of […]

todayAugust 27, 2026 11

Politics

Fayose Claim Say Accord Spend N40bn for Osun Election

By: Mariam Ajayi Former Ekiti State Gofnor Ayodele Fayose, claim say Accord Party spend at least 40 billion Naira for di August 15 Osun State gofnorship election. Fayose make di claim for video interview with TVC journalist,  Nifemi Oguntoye wey dem post for X on Wednesday. Dis statement come after Davido allege say APC spend N110 billion on vote-buying during di election. Davido, wey be Accord candidate, Ademola Adeleke nephew, […]

todayAugust 19, 2026 15

Uncategorized

Why Adeleke Beat APC Again For Osun

By: Kofoworola Olayinka   Gorfnor Ademola Adeleke win Osun gofnorship election on Sunday with 511,067 vote against APC candidate Bola Oyebamiji’s 444,815 vote, as di result show say APC lose di state for di second time in four years. Di victory come after APC internal division, Adeleke regular salary payment and support from former deputy gorfnor Iyiola Omisore and music star Davido reportedly boost his campaign across di state. INEC […]

todayAugust 17, 2026 15

Politics

2027: Accord, AAC, SDP Candidates Unite Against Tinubu

By: Kofoworola Olayinka Accord, AAC and SDP presidential candidates on Sunday agree for Port Harcourt to work together against President Bola Tinubu ahead of di 2027 election. Gbenga Olawepo-Hashim, Omoyele Sowore and Adewole Adebayo say dem wan form a common opposition force to strengthen democracy and challenge political power. Di candidates say dem go mobilise youths, workers, women and other Nigerians, while dem dey plan how to structure di agreement […]

todayAugust 17, 2026 11

south west

Osun Senator Fadahunsi Clear Im Name After Viral Kill Video

By: Yusuf Abuh Senator representing Osun East, Francis Fadahunsi, don clear im name after one viral video wey suggest say e tell im supporters to kpai Accord Party members and dia families, say nor be wetin im mean dem edit. Fadahunsi tok dis one on Wednesday after police question am for Osun State Police Command headquarters for Osogbo over di controversial video. Di senator explain say when e use di […]

todayAugust 13, 2026 9

Politics

Adeleke Beg Osun People Make Dem Reject APC for August 15 Guber Election

By: Esther Daniel Osun State Gofnor and Accord gofnorship candidate, Ademola Adeleke, don call on voters for Osun State on Thursday make dem reject APC for di August 15 gofnorship election, say na so dem go protect di progress wey im administration don make. Adeleke tok say APC make civil servants suffer during dia time for office by paying half salaries, and say many workers no fit feed dia families […]

todayAugust 6, 2026 17

OBODO NAIJA

Court Scatter ADC Ban Order, Throw Out Case Against Political Parties

By: Esther Daniel Court of Appeal for Abuja don cancel Federal High Court judgment wey order ban of African Democratic Congress, Accord Party and three other political parties. Di appeal court rule on Tuesday say Forum of Former Legislators wey carry di case no get right to bring di matter because dem no get legal standing. Di court, led by Justice Abba Bello, set aside di earlier judgment from Federal […]

todayJuly 28, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds