DONALD TRUMP

49 Results / Page 2 of 6

Background

obodo oyinbo

Trump Knock Tuchel Over England World Cup Exit

By: Esther Daniel US President Donald Trump don condem England coach Thomas Tuchel over di team 2-1 loss to Argentina for di 2026 FIFA World Cup semi-final. Trump say Tuchel make bigĀ  mistake wey im move captain Harry Kane into a defensive role after England score first. According to am, di decision give Argentina chance to take over di game and score two late goals to qualify for di final […]

todayJuly 20, 2026 15 2

obodo oyinbo

Iran Attack US Bases for Gulf Region Again

By Esther Daniel Iran don launch fresh attacks on US military bases for Jordan, Kuwait and Bahrain, as America still carry out overnight airstrikes on different locations inside Iran. US military say di strikes na to weaken Iran ability to threaten ships wey dey pass through di Strait of Hormuz. US President Donald Trump don warn Iran say make dem return to negotiation or face more military action. But Iran […]

todayJuly 16, 2026 9

obodo oyinbo

Human Rights Groups Sue Trump Over ICC Sanctions

By Esther Daniel One human rights group, DAWN, and Taxpayers Alliance Against Genocide don sue President Donald Trump administration over sanctions wey dem place on International Criminal Court (ICC). Dem say the sanctions dey stop Americans from supporting human rights work and talking freely about Palestine matters before the international court. Di case still argue say the sanctions break U.S. law because the president no get power to use sanctions […]

todayJuly 15, 2026 17

obodo oyinbo

America, Iran To Restart Peace Tuk Despite Ceasefire End

By: Yusuf Abuh Wi oga Presido,Ā  Donald Trump don drop micro soft wordĀ  say America go continue peace tuks with Iran, even as after dem announce say cease fir don end. Trump tok dis one for im Truth Social page, wia e make am clear say di truce no dey again. E also blast Iranian leaders, call dem "bad pipo," and say na dem go decide whether dem go return […]

todayJuly 10, 2026 12

obodo oyinbo

Iran Warn Trump Say Dem No Go Reach Agreement If Threat Continue

By : Jolayemi Olajide Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don warn Donald Trump say if dem continue dia threat, dem go stop peace talks. Im tuk dis one give tori pipo on Monday, after report say, Trump America Ā dey plan force di peace Ā agreement with Iran. Iran dey insist say, nor be everything dem go use force, but if US insit dem go give dem hot, hot.

todayJuly 7, 2026 11

obodo oyinbo

Iran Leader Accept Peace Deal Wit US

Iran supreme leader, Ayatollah Mojtaba Khamenei, don finally konfamateĀ  say im hand dey for peace deal wey US Presido Donald Trump sign to end Middle East war, even though say nor be every tin inside di deal dey give am joy. And dat joy is coming in di morning. Di agreement go also allow US lift blockade for Iran ports and open road for 60 days tuk, on matas like […]

todayJune 19, 2026 15

obodo oyinbo

Trump And Iraq PM Wan Rub Mind For White House

By: Yusuf Abuh US Presido, Donald Trump and Iraq Prime Minister, Ali al-Zaidi, don set time to meet for White House for July, say dem wan align one or two on how di two both countries go work together. Dis na according to di US embassy for Baghdad and Trump special envoy, Tom Barrack,Ā  on Tuesday. From wetin wi dey hear, Tom Barrack go travel go Baghdad, visit di Prime […]

todayJune 16, 2026 18

obodo oyinbo

Oil Price Crash, Iran Peace Deal

Oil price don drop on Thursday afta US Presido, Donald Trump soft in bicycle pedal from im earlier threat to launch more attacks on Iran, and tuk say dem don ready for peace agreement. Earlier for di day, tension bin rise like 40 years olg BP, as America and Iran exchange attacks for di second day, scata tins for di middle east. Later di day, e be likeĀ  Trump tuk […]

todayJune 12, 2026 13

obodo oyinbo

Trump Promise Iran Backyard Movement

Baba Presido of America, Donald Trump drop one or two on Tuesday say hand go touch Iran, say e nor get wetin person go tell am,Ā  hand go touch Iran say dem get mind shoot down one US military helicopter wey dey patrol near Strait of Hormuz. Trump tuk for im truth social on Tuesday say, im hear report say di attack hapun for night, even as dem dey try […]

todayJune 10, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds